Пікірлер
@thesamleadership
@thesamleadership 8 сағат бұрын
the most funniest association in nigeria is cultism. Reason am like this: Even if you come from poverty and ghetto, where you no go school and your childhood dy messed up...Why will any human being join a group way no upgrade your life or financial situation but guarantee you brutal death.. WHY????
@AnnoyedAcorn-ci8zc
@AnnoyedAcorn-ci8zc 13 сағат бұрын
Bad belle full de game
@austineehis971
@austineehis971 Күн бұрын
Mumu lazy youths in Benin city, una nor fit go kill politicians that destroy Nigeria, una dey there dey mumu una self
@kingsleyosaze8913
@kingsleyosaze8913 Күн бұрын
All this aye u sure say dem get sense at all nah fools just dey this black axe, Una mate dey play ball with unity , Una dey another side dey kill somebody, what a shame to blackaxe
@tonybaroud4864
@tonybaroud4864 Күн бұрын
Birds are flying
@HenryKnudsen-vo2bd
@HenryKnudsen-vo2bd Күн бұрын
Where you fly go. You leave your sense behind ??
@Philippines848
@Philippines848 Күн бұрын
Copy and paste na you Dey do go fine work
@iam_Kellybenson
@iam_Kellybenson Күн бұрын
Keep doing your good job
@geronarnold3453
@geronarnold3453 Күн бұрын
This na you Fate. Na injus men go still drop u. Nigeria or abroad. Just always hide ur head
@geronarnold3453
@geronarnold3453 Күн бұрын
Alex, but fear nor go let u step leg for 9ja shall. Because even if u use mopo or army. Frat go stillcome for u. More than half frat men of nigerial get you for mind
@williamseghe4066
@williamseghe4066 Күн бұрын
Cultism is a curse, a deathrow
@osakpolorjoseph8601
@osakpolorjoseph8601 Күн бұрын
How you take no you think everybody in cult dey kill people mumu na you be guy
@osakpolorjoseph8601
@osakpolorjoseph8601 Күн бұрын
Come Nigeria to join us na if not shut up
@GabrielNwobele
@GabrielNwobele Күн бұрын
Erring. Number one gongo.. I wan know if nah MAPHITE ZONAL DON of edo state , or TETIARY don. Or c .o. $$$$$. Kpoko. Great men. Erayo. Anambra ZONAL DON BURNING.
@mosleymichael-x5o
@mosleymichael-x5o 2 күн бұрын
Later 😂dem say nah only VK aromate dey do bkb, wise oo rebel dey all Injew.
@benjaminlucky369
@benjaminlucky369 2 күн бұрын
person way nor get 500 million for account na want Help with 500m abi una nor know how much be 500 million lieyer
@DavidMark-jn7su
@DavidMark-jn7su 2 күн бұрын
Nice one 👍
@BigTeam231
@BigTeam231 2 күн бұрын
U can talk rubbish, na illiteracy dey smell follow u
@dreamsandnightmare7448
@dreamsandnightmare7448 2 күн бұрын
2:40 is so touching. Very bad of them. Reject cultism. Reject cultism. Reject cultism.
@geronarnold3453
@geronarnold3453 3 күн бұрын
Them dey use this dey mark each other face. Make una just dey play. AXEMEN no go fit lusguard like this.
@goldbeld8325
@goldbeld8325 2 күн бұрын
Mumu na ass men dey try to call for football matches pass for Benin just to know wetin Dem nor know
@sophiaqueenpatricia4489
@sophiaqueenpatricia4489 3 күн бұрын
Let's take it easy first 😃 Ok. What happened here in the first place is that Alexo is trying to be straight foward, Critical and also critically diplomatic.
@clemcylove
@clemcylove 3 күн бұрын
Nice one
@leoraybruv1920
@leoraybruv1920 3 күн бұрын
All this bloggers wey dey carry fake news headlines wey una no dey see with una eyes but na to spread fake lie lie news follow all the states in the country. Na background news no evidence of your claims.. Na so all this bloggers go dey carry fight with bad news follow all the states make cultists for dey fight themselves abi. Na una plans to make the country a better place stupid cult news masters sharing useless information to the social media platforms 😈💰🛩️🎭🌍🇳🇬
@leoraybruv1920
@leoraybruv1920 3 күн бұрын
How did we get here naija.. Na stupid people full Nigeria pass normal responsible people na make the country be like dis
@leoraybruv1920
@leoraybruv1920 3 күн бұрын
Hypocrite all of una. Responsible criminals
@ongod9250
@ongod9250 3 күн бұрын
Unity Must Come Inshallah!
@Certifiedstanley0147
@Certifiedstanley0147 3 күн бұрын
Let there been peace in Benin
@cruzmoses5006
@cruzmoses5006 3 күн бұрын
If Unity de go on like this the game 💚💙go too sweet 🔥💚👍
@IgumahDele-mj8hi
@IgumahDele-mj8hi 3 күн бұрын
Good rugged
@AlexoHqCultists
@AlexoHqCultists 3 күн бұрын
Telegram link here t.me/alexohqcultists
@ogbeviregodfreyfranklyn3244
@ogbeviregodfreyfranklyn3244 3 күн бұрын
😁😁😁😂😂
@BiggerGee-u3v
@BiggerGee-u3v 3 күн бұрын
E sure 4u bro
@osakpolorjoseph8601
@osakpolorjoseph8601 3 күн бұрын
Guy only a free man we come online and talk even with brain because himself dey play with fire but because his a free man he we be self not a cultist like you, you fit dey fool your followers nor be people like us when know you very well, you dey abroad dey tell people to fight police is police the politicians that is killing Nigeria is because you don't have sense you we understand by doing so you don get double enemy one is Nigeria government other is the group you are condemned don't be a fool because you dey find followers to make money online
@leoraybruv1920
@leoraybruv1920 4 күн бұрын
Mr cultists news headlines
@celestineebube7315
@celestineebube7315 4 күн бұрын
God go punish you waiting NBM do you u go talk am one day and u think we don't no u anyday when we go hold Alex him go bring u come out
@perryworldbest4421
@perryworldbest4421 4 күн бұрын
Nor mind that national he nor dey try na men wey dey fight I dey pity for, na when u get money ur organisation go respect u
@romeeveli1512
@romeeveli1512 4 күн бұрын
Oga I will unsubscribe from this channel if you can't put your telegram link here 😡
@ugogaiusofulue3426
@ugogaiusofulue3426 4 күн бұрын
Guy shut stop mentioning those kind of thing wetin you mean by collet, say something that we'll be positive to younger people to lean
@romeeveli1512
@romeeveli1512 5 күн бұрын
Your telegram Link please
@darkodarko147
@darkodarko147 5 күн бұрын
Who come go still kidnap landlord?? Where dem go see 100M small Vikings??!! Eric sorry ooh!🙆🏾‍♂️😂😅
@bestnigeriamixhousecarpart5293
@bestnigeriamixhousecarpart5293 5 күн бұрын
Stupid vloger
@OmoiguihumphreyUyi
@OmoiguihumphreyUyi 5 күн бұрын
Una nor get level... Noise makers, Vikings nah small frat normally
@ArchieMasibay-uq3xr
@ArchieMasibay-uq3xr 5 күн бұрын
After Dem go say na Dem get pH. Nobody fit price 😂
@JusticeFrank-j4n
@JusticeFrank-j4n 6 күн бұрын
Iceland and Vikings again father and son na wa ooo any reject cultism and live a free life
@dreamsandnightmare7448
@dreamsandnightmare7448 6 күн бұрын
Brother you dey try for updates. No mind those people saying you are not trying. Your message is very clear and loud. Reject cultism.
@ShaibuTaofik
@ShaibuTaofik 6 күн бұрын
Cappy's is different from orientation that's not orientation is cappings
@osasbright1899
@osasbright1899 6 күн бұрын
Brother what we just need now. We need peace. We are killing each other. It's not good edo state land become Land of Blood that is not the right thing we need peace. We are all brother.
@UgiagbeRedemption
@UgiagbeRedemption 6 күн бұрын
😂
@mryoungid5979
@mryoungid5979 7 күн бұрын
Ecowas abi Ecowus? Dey talk am well.
@JusticeFrank-j4n
@JusticeFrank-j4n 7 күн бұрын
Where the link for me to watch the new video you Jst posted
@kehindeezekiel1598
@kehindeezekiel1598 7 күн бұрын
Na true talk....Alex