😆😆😂 This one na serious comedy ah swear but on a serious note, Lumber Jack no get sense, how you go dey drop your location carelessly like that. last last, na God de safeguard mumu.
@cheerscutebaby22Ай бұрын
U wan go follow elder do nonsense, u nor dey fear benin boys abi, your mind go dey very soon😂, that face wey u bleach go turn red soon nor worry😂
@folktalesbymoonlightАй бұрын
Is a good one
@solomonokezie28182 ай бұрын
Guy go beat am for the brotherhood One man gone
@Majorkay-Records2 ай бұрын
Go and fight na. Stop running your mouth. Mac go beat you senseless
@BEAUTIFULNATURESS2 ай бұрын
All I love about this guy b e say e too calm and go straight to the point
@VictorIkechi-ts8ij2 ай бұрын
😂😂
@promisechiedozie98442 ай бұрын
This McMillan is something disgusting, nawa o.
@folktalesbymoonlight2 ай бұрын
Good one
@folktalesbymoonlight2 ай бұрын
Weldon
@obisway_012 ай бұрын
What a shame!!! Waste of semen.
@vibezwitstylist2 ай бұрын
This little boy u talk too much.
@ChisomFavour-h5j2 ай бұрын
Oga(Lumber) rest no dey misbehave U too dey talk U con take am personal
@kingsleynnebedum6252 ай бұрын
Oga u talk too much
@sacredsocrates90552 ай бұрын
This dude is protected by probably rich men or big politicians. That's why he's so relaxed. They're blowing is light sking rear end regularly. That's why he keeps saying u be small boy. 9ja is now very condusive for this kind of creatures and slowly turning 9ja into s&d . What a mess
@solomonenadeghe71302 ай бұрын
Lumber no go oooh this guy will use your brain to drink water. You too talk without skill of fighting
@olaolanitori26582 ай бұрын
Small boy talking like woman lol…
@JohnOdoh-p4p2 ай бұрын
The calmness is priceless. Why are you shouting. I don't like gay or lesbians, but since I do not properly understand their predicament, I must tolerate them.
@jessicaannabell93622 ай бұрын
You use your own hand and mouth put yourself for trouble. If anything happens to that guy nah u popo go pick they shout like mad man there . Nah so people wen no fit fight na so dem dey shout. U find elder because u dey find person wen go share d wahala with u😂
@ahmedololadeyusuf90082 ай бұрын
This boy is funny AF, he said "beats go tire you o my brother"😂😂😂
@AntyBryan2 ай бұрын
Kudos
@rahiembara49072 ай бұрын
😂😂😂 I swear this is 🤣 and for real he's calm and fine
@Slyfox9992 ай бұрын
All this mumu people like this idiot way no the support lesbian or gay no go rest in Jesus name na to de barck up and down 😅😅😅
@otunbaotun-ws4er2 ай бұрын
Fool
@Slyfox9992 ай бұрын
@@otunbaotun-ws4er mumu na the last reply way I go give you be this because I no get time to the reply unwanted animal or should I said child ma go back to work abeg leave jobless local dog make he the bark 😂😂😂
@Slyfox9992 ай бұрын
all this Nigerian mumu self, how you go de insult guy because na gay him be, I will keep saying it na any gender way give me joy I go go for, so if na woman toto or ass the sweet you, you go for it and if na man ass sweet you, you go for am to😊
@akodubola71382 ай бұрын
U be mumu. Hell fire be ur home
@otunbaotun-ws4er2 ай бұрын
May God Almighty ponish you you
@Slyfox9992 ай бұрын
@@otunbaotun-ws4er he go first punish you then your generation next, you no get sense oh, where all this bombastic element the come from self
@AnnesBlaqz2 ай бұрын
@@Slyfox999fool mumu
@Slyfox9992 ай бұрын
@@AnnesBlaqz 🥱🥱🥱Sha I no de notice fool's
@opeyemirebecca80752 ай бұрын
Kudos
@KvngKenny-bv7nt2 ай бұрын
I wonder if they have a home or family or parents I dislike them
@KvngKenny-bv7nt2 ай бұрын
May God help those transgender They are a disgrace to mankind
@MarkChin-jo2vl2 ай бұрын
May God deliver this guy from this evil life
@JessicaChrisTv2 ай бұрын
It's lovely welldone
@opeyemirebecca80752 ай бұрын
Kudos fenuso 10
@opeyemirebecca80752 ай бұрын
Tobilobun
@opeyemirebecca80752 ай бұрын
Kudos bro
@agnespius60832 ай бұрын
Music unites people, I love this spirit
@folktalesbymoonlight2 ай бұрын
Very good one
@theparrottales2 ай бұрын
I love the spirit. It's celebration with friends and family.
@BolarinwaSunday2 ай бұрын
macmililan na wereh guy i know am e get choko for head he just dey calm for una😂😂😂
@SecularlyBlind2 ай бұрын
Na lovers of God we be. God loves us all. I'm happy we believe in Jesus and His selfless sacrifice for our eternal salvation. Hallelujah