Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wun chop E no finish, dem wan fight us If them they run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Gat mi mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no won hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype, everybody Dey crush The kind money we touch But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us Jofunmi Japata I dey go Ghana You never touch You dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
@thatstrecx2 жыл бұрын
💯
@Buzzytee2 жыл бұрын
Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you want chop E no finish dem want fight us If them dey run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Gat my mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no want hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem want dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much My God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There is no dulling with us Jofunmi japata I dey go Ghana You never touch You dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi gat me feeling I’m the one Ajeh ajeh ajeh Can never take my cake away ajeh You can’t count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Gat my mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no want hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem want dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much My God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There is no dulling with us E dey rush E dey rush well well E be much My God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There is no dulling with us
@thatstrecx2 жыл бұрын
💯
@TestimonyOdey2 жыл бұрын
Thank you for this❤️ God bless you.
@joga35922 жыл бұрын
Dammmm
@joga35922 жыл бұрын
Going to work on this
@thatstrecx2 жыл бұрын
💯
@michaeloshili90032 жыл бұрын
Already working on it
@legendaryme40592 жыл бұрын
MAd Ting Brody, no download link?
@legendaryme40592 жыл бұрын
Download link brother, I wanna work on this
@favourdaniel28442 жыл бұрын
🙌🏿🙌🏿🙌🏿
@thatstrecx2 жыл бұрын
🖤🖤🖤
@favourdaniel28442 жыл бұрын
@@thatstrecx bruh 🌝💯
@only_sidn3y4132 жыл бұрын
Ohh (Vibez) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them they run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us, oh) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, yeah Pa pa pa ri, pa ri pa Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah) You never touch, you dey form papas (yeah) Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje Can never take my cake away Aje, you can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy (yeah, yeah) Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us, oh) 'Cause e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh