Shaggi you are more than an actor😭😭 much much grace boss
@RaphaelSegun-wd9kj8 ай бұрын
😂😂😂😂This shaggi ehn
@theclumsybrothers8 ай бұрын
This one wey be say shaggi just dey find free food nowadays wetin sup😂😂.....@brodashaggi KZbin no dey pay you again??😭😭😂😂
@ogbreezybee8 ай бұрын
First na lunch date 😂😂😂😂😂😂
@AOCFavour8 ай бұрын
Awon Olounje iya😂 Una collect free food still wan collect money on top Broda Shaggi no dey disappoint Loor you💖 😂
@DjFlames_NG8 ай бұрын
Wo Shaggy dey speak English sha😂😂😂😂😂. It will only end in tears😂😂😂😂😂😂😂
@AfamefuneGodsmercy-sw6uv8 ай бұрын
It's the way you're constantly saying roundabout for me 😂😂😂.. loor you ❤
@abz24698 ай бұрын
Come to prison you say NO… Today na DPO birthday. Enjoyment wan finish us😅😅😅
@theclumsybrothers8 ай бұрын
una no dey notice say shaggi don dey fulfill him promises nowadays... snippet he go send on time, even the video sef 8am sharp he don post am...one love ❤️ man, thanks for making time for us❤️
@AishatBusari-je6tx8 ай бұрын
If you hear say broda shaggi dey kirikiri, just know say na food abi pesin money carry am go there😂😂😂 But we will always be here to bail you shaa cos we looorr you too muchhh🤭😂❤️
@olivertwist3518 ай бұрын
Watching from USA 🇺🇸 ❤ who’s here for cos of Shaggi 😂❤
@dawoduganiat53098 ай бұрын
😂😂
@AfolabiSophiat8 ай бұрын
This one wey u dey find free food dis days ehnn na God go save u o😂🤣
@ShukuraOmowunmi8 ай бұрын
Na bec of aunt toriola I come here ooooo I too love that woman ❤❤
@dancole07188 ай бұрын
The way Brother shaggi dey promote @predator drink I go buy a carton tomorrow morning 😂😂😂
@AlabiFunke-gg6ip8 ай бұрын
Broda shaggi be calming down now😂 oyinbo don go loose guard😂😂
@olakenn8 ай бұрын
I swear😂
@makavelli30948 ай бұрын
Oga police na Ogba o Queen of England 😂🤣 Omo the Eva sef no draw😂😂😂
@mustaphaidiyat97048 ай бұрын
We gather dey here ooo Broda Shaggi, you're just too much 😂😂😂😂. I can't just stop laughing. This made forget that I'm fasting May Almighty God continue to bless you jaree
@ChimaLizzy8 ай бұрын
Broda Shaggi you get luck for this one, soldiers for wound you 🤣🤣🤣
@babatundeolatunde-j6l8 ай бұрын
@shaggi .. how much is Lekki roundabout lol 😂😂
@AdebayoMichael-ro9li8 ай бұрын
😂😂😂😂 He uncover the Cover Wunmi wan kill me
@lexisjunior41618 ай бұрын
Whenever shaggy,woos,small stout and White agbero meet it's always a masterpiece 😂
@FrankKen118 ай бұрын
Shaggy... Number 1 and best in his department... 100 for you boss
@awosiyantemidayo94908 ай бұрын
Everytime I watch .... You give me a reason to smile even in my darkest day. I didn't make a mistake of following you since 2018 on IG. I'm one of the biggest fan .... I sing your gospel Everytime to people. You're one of the greatest in the industry.
@oluwaseunaduragbemi11678 ай бұрын
Extraordinary What I've been anticipating for 😂 I lor you shaggi
@oluwaseunaduragbemi11678 ай бұрын
WhatsApp Families 😁
@IwuomaChisom8 ай бұрын
Broda shaggi be doing the most 😅😅😅😅......I can't get tired of watching his videos
@ArizaWrites8 ай бұрын
YOU CAN'T JUST HATE shaggi❤❤❤
@jhayboi38678 ай бұрын
Try watch dis video b4 commenting nah 😂
@EricKeys-oy3vb8 ай бұрын
@@jhayboi3867 He no mean naa
@HalimaOlajide8 ай бұрын
Aje
@ArizaWrites8 ай бұрын
@@jhayboi3867 I still dey watch am naa I just mention say person no fit hate shaggi I still dey watch the vid naa😅😅😅
@moscobillionz8 ай бұрын
😂😂😂@@jhayboi3867
@Johnnydeppfanpage11y6 ай бұрын
That kind hot weather this woman still dey talk of cold stuff😂😂😂😂 hot water, hot drink,
@AtobateleJanet8 ай бұрын
Broda shaggi and his gang ate today oo😂😂😂😂
@Maleekchanel8 ай бұрын
Did you even know that reading comment is more interesting than the Post it self...... incase you are with me just hit like🤣🤣🤣
@Esse_8 ай бұрын
Which country is this 😅
@NnamdiPrincess-gs8sb8 ай бұрын
This man you are here too 😂😂 which country is this 😂😂
@Maleekchanel8 ай бұрын
Yeah almost forgot, which country is this?
@AdenikeDamilola-l1g8 ай бұрын
Broda shaggi dey calm down now😂😂 tori roundabout 😂
@OmotolaniMuhydeen-fo5mj8 ай бұрын
You Famz keeping it cool boss❤
@FrancaChiemela-hm3nk8 ай бұрын
Bro shaggi repent 😂😂😂. Anyway I loooor u
@rebeccaantai78838 ай бұрын
The love I have for Broda Shaggi content is 💯...more Grace to Broda Shaggi
@faridamusa65588 ай бұрын
Oyinbo dey shock, em mind no go touch ground 😂😂😂💔
@laurethslyonlinestore93658 ай бұрын
If you are coming from WhatsApp channel kag here 😅😅😅
@Greenlifeahize8 ай бұрын
Which chanel be that one
@laurethslyonlinestore93658 ай бұрын
@@Greenlifeahize broda shaggi's WhatsApp channel
@UsmanAbubakar-r3v8 ай бұрын
😂
@olamideakindele30218 ай бұрын
I day him channel ❤😂
@OsadareKehinde8 ай бұрын
We no dey Carry last 🥂❣️
@AyanbisiToheeb8 ай бұрын
WhatsApp family gather here 😅 we self wan chop roundabout 😅
@ruthabiikor8098 ай бұрын
😅😅😅
@LordKripto-ns3pc8 ай бұрын
Abi
@MichaelAtanda8 ай бұрын
😅😅😅😅
@mariamarike38728 ай бұрын
We dey here already for roundabout 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
@adebayoemmanuel4218 ай бұрын
We dey o
@AdeoyeRuthOmowumi8 ай бұрын
Bro shaggy please come borrow me your spec 😂 Egypt sun too much 😢😂😂😂i looorrrr you 😅😂😂😂😂 aunty wumi the roundabout seller😂😂😂😂😂
@motunrihjoy51998 ай бұрын
Unah plan don fail ooo😂 FDI😂😂
@Daniel-bc9xl8 ай бұрын
Omoh bro shaggi make my day aswear with roundabout ❤❤❤ loor you baba
@ParagonLinks8 ай бұрын
😂😂😂😂😂😂 always cracking me ....WhatsApp FAM ❤❤❤
@somoyesimileoluwa22838 ай бұрын
Round about ko mary go round ni yeye dey smell somebody ❤❤❤❤
@aronaclinton22648 ай бұрын
Roundabout is absent 😂😂😂😂
@FidelisChosen8 ай бұрын
They can never see small staut 😂😂
@umarkamaldeenopeyemi40048 ай бұрын
"Maybe his ghost gives up the ghost" 😂😂😂 looor you🥰
@emerie_28 ай бұрын
White agbero done enter 😂😂
@AyobamiFawaz8 ай бұрын
Japa leee 😂😂😂😂
@MuhammedIdris-pw5vf8 ай бұрын
12:16 hold up wait a minute dat part was dope 🎉
@adedejisamuelafolabi34868 ай бұрын
Who dey give una all these mumu plan self😂…at least una see this one escape😂❤
@donlarbhebhymayowa78107 ай бұрын
Omo I no too gbadun this skit, Shaggy for give Wunmi better role to display her werey and ogbonge swear for this skit 😂😂😂 much love from Paris❤❤❤
@oluwapelumiesther8 ай бұрын
Federal disturbances intelligence 😂😂😂😂😂
@Unruly_Dedede8 ай бұрын
Na bottle she dey find so 😂😂
@AyobamiFawaz8 ай бұрын
Haa shagi with the brain 🧠 500k ke "emasewon"😂😂😂
@rosemncall6258 ай бұрын
Good English from broda shaggi within 2:04 to 2:11 you too sabi❤❤❤❤❤❤❤❤
@zaddymugni8 ай бұрын
😂😂😂 I don laugh give person belle ooooo😂😂😂😂
@tonzay_8 ай бұрын
It was when he asked: "How much come be Lekki roundabout?" 😂😂😂 Oyinbo seff nawa o Shaggi is just a vibe. I just loooooooooooooooooooooooooor you. Please give us more!
@davcentdp8 ай бұрын
Shaggi just killed me today.... Which kind is "carry his spirit back to his body.."😂😂😂😂
@LayomiLayo8 ай бұрын
No, e be like say your own brain dey ferment, shaggi afa na. She offend you bfr😂😂
@Kennykay1318 ай бұрын
I can't believe I set an alarm so I don't miss this video and when it rang I was like "I know shaggi,till 9 before e post am". Only for me to open Whatsapp and see link. Shaggi you do me this one 😭😭😭
@GraceCofer8 ай бұрын
Shaggy is actually crazy honestly. He’s good. The whole cast are all great
@abimbolaidowu95328 ай бұрын
Wunmi Toriola. Respect you never disappoint, versatile artist and perfect.❤😂😂🎉🎉🎉🎉😢😢😢🎉🎉🎉😂❤
@AminatArinola-r9f8 ай бұрын
Alfa Officer Shaggirudeen I loooooooor you 😂❤
@InvestorDc-kr5bh8 ай бұрын
Omo Shaggi dey try oo😂
@ikayamahshadrack52718 ай бұрын
😂😅 maybe his ghost give up the ghost 😅
@OluwafemiIbukunolu-sh6kq8 ай бұрын
Omooo thank God day no be shaggi enter wahala for the end of this skit 😂😂😂 For the first time 😂😂😂😂😂
@AbdulazeezIbrahim-vi1zk8 ай бұрын
Abeg shaggi who kidnap queen Elizabeth death ehh you go explain tired😂😂😂
@olukunletitilola738 ай бұрын
Person faint.. From spyrogera...😂He turn exhibit😂💔 I need to see how they sit and plan all these their escapes😂💔
@OsadareKehinde8 ай бұрын
Nah those broda shaggi English dey funny me pass ❤️😁😁😁🤣
@MondayJohn-tp7ej6 ай бұрын
Omoh Office woos and Shaggi please no kill me ooo
@musahadeyhorlahabibat64358 ай бұрын
Is brother shaggi seriousness for me 😂😂😂😂😂FDI Federal Disturbances Intelligence aduayaaa😂😂😂😂😂
@AlhassanKassim-vk1cy8 ай бұрын
Nowadays, Shaggi don dey check up on us and fulfill im promise. We loooooorrrr u😂
@festusajah11628 ай бұрын
The woman nailed it..😂😂 "Ice uncover the cover" 😂😂
@AdeoyeRuthOmowumi8 ай бұрын
The ice uncover the label 😂😂😂😂😂
@OmololaHannah-hs6bj8 ай бұрын
Broda shaggi abeg take am easy on this woman nao😂😂😂 Askari officer wey no wan pay for food 😅
@FLOXXY_ASMR_ENTERTAINMENT7 ай бұрын
Ahhh 1st time wey shaggy escape successfully 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@AkinwunmiPleasant8 ай бұрын
Shaggi is keeping to his words these days❤. Giving us back to back
@AbdulAzeezAbdulRahmon-p1f8 ай бұрын
Shagi You Need To Grab The Spirit Before He Enter Haven, That One Loud oo.
@Mandovibez8 ай бұрын
Chill up ❤ Boss it's still ur boy Mandovibez all Broda shagi lover let gather here🙏🎉🎉
@Fatimaholamide-pw9ft8 ай бұрын
😂😂No word can express how I am feeling 😁in broda shaggi's voice
@SalimDrammeh-k6u8 ай бұрын
Shaggi I love your comedy
@DavidAdeniran-l1q8 ай бұрын
That woman acts excellently. What a talent.
@ToheebBatifeori8 ай бұрын
I can see spirogyra flowing inside it.. 😂😂😂
@_omachi_8 ай бұрын
I no dey always dey lucky for this kain things ... Anyhow I still loor you broda shaggi❤
@victoryrichard6118 ай бұрын
Shaggi no tell us say e don dey practice thief 😂😂😂 I looorrrr you jhoooorrr
@newmanjesujuwon58448 ай бұрын
"If his ghost gives up the ghost" 😂😂😂😂 Shagi is in a damn soup
@Botsgram8 ай бұрын
Awon FDI, Food!!! Shaggy successfully gba that woman 😮. Looooooryya
@tobisanni4168 ай бұрын
What a trilling project from the one and only broda shaggi Oya hit me❤️😆
@Khairah-u7u8 ай бұрын
I love u bro shaggi and u av been making the wass app group so lively dont forget to comment yo fam😂😂😂❤
@MercyEsther-lx8ny8 ай бұрын
Broda shaggi 😭😂why?!!😂 sha be careful ooo💔😂Aunty wummi no well ooo,if she catch you nah second hand casket dem go buy for your enemy ooo😂😂💔 oyinbo sef nah werey😂Abi make me and my sisters to try for the woman wey dey sell food for my area😢 THANKS FOR MAKING MY NIGHT BRODA SHAGGI 😂❤❤ THANKS FOR MAKING MY NIGHT LOOOOOOORRRRR YOU❤❤❤❤❤❤😂