Black axe 🪓 vs eiye confraternity members clash on fire 🔥 in South Africa

  Рет қаралды 4,175

Bill tv

Bill tv

Күн бұрын

#cultist #nigeria #eiye #nbm #southafrica #blackaxe

Пікірлер: 49
@annekehl3774
@annekehl3774 Жыл бұрын
That aye and the bird na the same person do the voice note. 😂 😂
@praizewilliams0042
@praizewilliams0042 Жыл бұрын
I’ve heard and seen alot of axe men talking they don’t talk like this
@c.ht.m669
@c.ht.m669 Жыл бұрын
Axe men don suffer abeg make all frat shun all this killing.. Let us be together like one family👪👪👪 nobody🙅 rugged pass , 🙏🙏 Ayeiz make Una chill small, eiye chill small .. Call a brother show him the rightful way to Panama I get office here for Abalona I dey teach boys work make them prosper, Don't only show them ruggedity, also show them work.. Person wey dey chop life no get time for Hit.. The latest hit now is update.. 💵💵💵Cash out..
@spirit4079
@spirit4079 Жыл бұрын
U everyday aye suffer, waiting be ur own.
@yahayaabubakar7901
@yahayaabubakar7901 Жыл бұрын
Make una no stop oh continua brothers killing brothers continue
@chuks0147
@chuks0147 Жыл бұрын
This one nah baga, no be Aye, but hand go still meet you
@vikingsnorseman
@vikingsnorseman Жыл бұрын
Person de mention him name de iD fully and your black goat brain still say he be vikings? Na egede de always talk like this now.drugs and stupidity na ur way
@douglasbenson9004
@douglasbenson9004 Жыл бұрын
Men the observe,
@freemanfreeman2765
@freemanfreeman2765 Жыл бұрын
u be bastard normally,last war for SA with Vikings u know as e be,make una mistakenly drag men enter this matter make una see as e go sub with una
@garciagarcia130
@garciagarcia130 Жыл бұрын
This guy no be aye I swear men solid men no rugged who be this man this guy na BG no be aye make men the OBS ooo
@badoo5737
@badoo5737 Жыл бұрын
Oga that man nah your guy which kind talk be say nah Norseman Nothing affect us with your foolish war
@badoo5737
@badoo5737 Жыл бұрын
@@400KVJcrews nah the aye joncing nah No level
@omomalinga3952
@omomalinga3952 Жыл бұрын
Na confirm you yarn bros that guy na injew wetin the identification no clear at all
@douglasbenson9004
@douglasbenson9004 Жыл бұрын
@@badoo5737 shut up the guy na Aro baga , if you norbi Aye men must know black Axe 🪓 is spritual than physical, na Viki the guy be if say he Bam he for know say Aye no the do rugged things 😂
@badoo5737
@badoo5737 Жыл бұрын
@@douglasbenson9004 you dey talk nonsense una dey fear 😧 lol Eiye go run una from South Africa
@tonymcmillerson593
@tonymcmillerson593 Жыл бұрын
Bill tv try dey verify your VN before you post am,that nigga no be Aiye ... the butterfly part 🤣🤣.... mehn let peace rain, all birds are rugged , all men bam normally 🪓 🖤, let peace reign
@badoo5737
@badoo5737 Жыл бұрын
Ayes really stupid dey talk say nah bagger be these man way dey talk Una dey fear eiye Abi 😂
@chuks0147
@chuks0147 Жыл бұрын
Nah baga no be aye,
@praizewilliams0042
@praizewilliams0042 Жыл бұрын
Truth be told no be ayes yarnings be this
@DMAN743
@DMAN743 Жыл бұрын
Hahahaha I don’t comment here, and I know say as an intelligent injew man, I can now see that this war has many hands in it and the two bodies needs to know this and know peace, I get both feats as close friends and I know a lot about them and I can tell with my full chest say this voice not me, NO BE AYE DO AM, this na to cause or intensify the war between both parties
@roseshaw9436
@roseshaw9436 Жыл бұрын
This guy no get orientation. This guy is a bagger trying to add more conflict to the case. Ayes should investigate the voice and track that guy.
@moneybagjordan75
@moneybagjordan75 Жыл бұрын
That Man is a wrong Man Cos the voice note is not from an Axemen but from a Bg.. First where did the rugged come from and the brawling of skull.. Identification is totally unthinkable.... Trying to bring trouble within.. Big @ work no doubt in pain.. Hand go still touch ona Coup plotters..
@anthonynadene1764
@anthonynadene1764 Жыл бұрын
You are a butter fry 😂😂😂😂😂
@realboi2464
@realboi2464 Жыл бұрын
Ayes re rugged,wey Dem don push Eyie now,Eyie don ready to WAR Ayes for SA ,NA DEM NO SEE ANY AYES FOR SA AGAIN , DEM DON RUN , IF THIS GUY DEY FIND WAR MAKE HE GO SAMBISA FOREST GO FIGHT WAR MAKE WE KNOW SAY HE RUGGED 😂
@dr.richielambs524
@dr.richielambs524 Жыл бұрын
No be Aye be this ooo
@luckyonajomo
@luckyonajomo Жыл бұрын
The two frats where dey fight for outside Naija na mugu,this war don start since last year with lots of bloods and still una nor wan get sense?in January alone people where don die is more than 80 and February dey come still the killing ?make una fear God oh
@omomalinga3952
@omomalinga3952 Жыл бұрын
This person wey Dey talk so no be Aiye him na eiye man and him no fit identify himself very well the identification wey him identify no clear and j go I’m Dey do like say he de read book before him dey talk wetin be omila inside identification
@gpdickson9340
@gpdickson9340 Жыл бұрын
Aye still day rugged, I think say na bam una day bam oooo
@Oliver-er4ox
@Oliver-er4ox Жыл бұрын
My belle 🤣🤣🤣
@ehimareekuaze6434
@ehimareekuaze6434 10 ай бұрын
Aye no day Roger aye bam
@ehimareekuaze6434
@ehimareekuaze6434 10 ай бұрын
Roged
@chuckdee1189
@chuckdee1189 Жыл бұрын
Who be this one lol... this one no be sm
@darceycoch9576
@darceycoch9576 Жыл бұрын
Na wa Animals. Na Watin Una go do abroad be this? 😆 them really talk am say where everybody fit access dey too spoil. Na so una take spoil Malaysia and Dubai animals. Una go suffer gather small 2m take go S.A Una go dey do cultism.🤬
@ijeomaoscar8161
@ijeomaoscar8161 Жыл бұрын
This is not black axe voice note
@odigieoso9509
@odigieoso9509 Жыл бұрын
Boz no wan gree actor no wan gree na people go just day die die for noting
@preciouspromise5332
@preciouspromise5332 Жыл бұрын
You too small eiye oooooo
@dicksonstephen7752
@dicksonstephen7752 Жыл бұрын
Impersonator
@yb4kt148
@yb4kt148 Жыл бұрын
One aye down in South Africa na confirm na eiye run am 💯
@Zionbibleteaching
@Zionbibleteaching Жыл бұрын
@@obiosalucky3916 no be aye fall na itj na business matter d guy eat d money no b even eiye run d matter ooo no body no who run am
@monicabigtoto956
@monicabigtoto956 Жыл бұрын
🤣🤣
Cultism: Lagos Police Command Parade Suspects In Ilasamaja Pt.2 |Big Story|
8:18
She's very CREATIVE💡💦 #camping #survival #bushcraft #outdoors #lifehack
00:26
Officer Rabbit is so bad. He made Luffy deaf. #funny #supersiblings #comedy
00:18
Funny superhero siblings
Рет қаралды 19 МЛН
THE Central Asia Universities forum
8:50:03
New Uzbekistan University
Рет қаралды 640
AI Summit Saint Lucia
3:21:43
National Competitiveness and Productivity Council (NCPC) St. Lucia
Рет қаралды 791
A MILLIONAIRE  by ROBBERY , SENTENCED to 28 YEARS in PRISON with OBASANJO & YARADUA . #story #sad
24:10
Mr LilGaGa HUMANITY TALENT DISCOVERY INTERVIEW
Рет қаралды 198 М.
TAIC | 8th Tanzania Annual ICT Conference  | Day 4
9:37:54
ICT Commission
Рет қаралды 1,1 М.
A CHAT WITH AISHA YESUFU
1:06:08
MIC ON PODCAST
Рет қаралды 83 М.
She's very CREATIVE💡💦 #camping #survival #bushcraft #outdoors #lifehack
00:26