My boss Obata i Salama for u wotowoto, u be only manchi wey dey drop movie without delay ur face show for the business no be chaiiz
@AmandiAkanya3 ай бұрын
Him face show 😏
@HezronAlfred3 ай бұрын
Omor Obata you too rugged..I believe you
@AlikwodoPrince-wk8xt3 ай бұрын
Make jah bless una for me, Obata na man u be, ur movie no de waste time Gentle jack spice up the ending 😂😂😂😂
@CeMa-Jesus.3 ай бұрын
I salama for una wotowoto,may God continue strengthen you guys 🙏🏻🙏🏻
@MarkOpara-gz8eb14 күн бұрын
I'm always happy with my movie in industry, Magnetic films is the best.
@Runtsmith-3 ай бұрын
Gentle Jack. Special appearances. I salama wotowoto for you
@DINHOSTONEALLSTAR3 ай бұрын
I love the fact that you guys don't delay. You too good 💯🎉🎉🎉
@MRINCREDIBLE-U33 ай бұрын
OGA Obata your show your shoe shine. Maximum Salama to you. I beg make nothing happen to Sibi and Oma both of them don too suffer for this movie. Sibi started suffering from Obata hands to Oracle now to Bomber hands wetin dey sup?
@Runtsmith-3 ай бұрын
Sibi na king of cigarettes 🚬🚬 i confirm ✅
@LuckyInnocent-h3r3 ай бұрын
Obata I believe you
@andrewtobrise85073 ай бұрын
Sharp Sharp, Episode 4 don show to stew our weekend. Obata, your face show, your shoe shine.
@HezronAlfred2 ай бұрын
Oma dey give me joy... Him nd sibi there two too much for this movie.. no be small challenge oma nd sibi see for this movie oooh
@bmonibolson16903 ай бұрын
This is beginning to be my favorite Nigerian series.Omo,I no know say Vuga good like dis o.Gentle jack too good,na boss Actor.The rest actors too are new top notch like Sibi.Na Sibi be my best actor for the Selina Tested series.I know say my guy go turn hot cake,Ama is the new found acting talent treasure.See ehn lol Nice one guys.I dread dis one
@MarkOpara-gz8eb14 күн бұрын
Always full of Actions.
@Brownirush3 ай бұрын
I love Ngerem TV because then no dey delay for drop action
@SweetWonder083 ай бұрын
I can't stop watching and loving all the actors ❤❤❤❤❤pls I wish to join you guy's even if say na to just sit down and laugh 😅in the movie,I no go mind o 😂
@Kofiflame3 ай бұрын
Man dema call Tempe Tempe. Salama for you 🫡. After Madu na you Sibi
@OsaroAjayi2 ай бұрын
I love this episode so much full of action
@OkaforChiemelie-qs2wc3 ай бұрын
Kudos to you all ❤I can't wait for episode 5
@CharlesKenneth-mu8hp2 ай бұрын
Sibi I salama wotowoto for you ethically you na manchi wey de 😮
@MummybestOgbonnaya3 ай бұрын
Bumper ask that girl why your yarnsh strong Wetin dey worry you SHe said malaria and typhoid dey worry me 😂😂😂
@OkaforChiemelie-qs2wc3 ай бұрын
Omar Bad girl 😂😊 that Oracle boy Omar kill too like woman and he dey always lose guard 😂😊 he did desame thing in the preacher movie with chioma
@Ngeremtv3 ай бұрын
True talk. You dey watch film. Keep it up
@Skyboy623 ай бұрын
Na only sibi dey make me dey watch this film
@ReekadoRichies3 ай бұрын
Rugged I'm here waiting for you guys ❤❤❤
@ChinazaNzenwa3 ай бұрын
Amazing one so interesting❤
@Benteke-k3c3 ай бұрын
Nice one u guys always know am watching from Ghana 🇬🇭 ❤
@Ngeremtv3 ай бұрын
Thanks for watching us. Please keep it up
@Benteke-k3c3 ай бұрын
@@Ngeremtv is this de first time u are seeing my message i always watch I don’t miss😞
@ayenuwaolaniyifriday97413 ай бұрын
Na sibi make me lap here dey watch this movie,big fish wey not like water tembe tembe combination of onini your face show your shoe shine
@KowizNath-ch4pt3 ай бұрын
Sibi the man thema called Tempe Tempe big fish wey no like water no dey fall my handycap now take action Show them why them dey call you the combination of onini
@akpanhopecomedyofficial42863 ай бұрын
I can’t wait for the next episode ❤
@SweetWonder082 ай бұрын
I'm waiting for part 5 o😊
@DanielTentacion-n7r3 ай бұрын
Much love from Germany 🇩🇪
@Ngeremtv3 ай бұрын
Thanks for watching
@Blessed.fingers2 ай бұрын
The jungle Don mature, But Wait oh, bumber, ogoni gals them ynash dey strong?😊
@shalomonyekachi3 ай бұрын
If u have been waiting for this movie for long gather here
@MOSCOMEDICAL3 ай бұрын
🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉 Obata Weldon sir Nal our work be this😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅 Form IKOM
@Runtsmith-3 ай бұрын
Wait ooo obata i love this uma well well ooo ( sibi bani)
@akwacomedy_News3 ай бұрын
Waiting for Episode 5 oo
@ZandileNdlovu-ce5fv2 ай бұрын
Omo these movie is. ❤
@AnthonyVicbarry3 ай бұрын
Movie suppose to drop like this so fast not jagaban that takes a year before dropping one episode
@sampsongashion8983 ай бұрын
😂😂😂mpuru Mini 😂😂,nah out U get😂
@kelvinobeto21073 ай бұрын
Sibi u are sighted oo
@Obiazivictor3 ай бұрын
Sibi my paternal in cigarette 🚬 😅
@charllotetsilenya79363 ай бұрын
Maternal in cigarette 😂😂
@OkaforChiemelie-qs2wc3 ай бұрын
More winning guy's 💵💰 successful success to all over you
@DoumiepreOmubo3 ай бұрын
Oga obata Weldon Sir
@enyinnayajephc74633 ай бұрын
Make una release this movie finish na make I rest 😅
@AmandiAkanya3 ай бұрын
one and only sibi wey sabi de business 🎉
@Runtsmith-3 ай бұрын
Boss Obata Abeg u in the name of God make me one among Ur boys pls
@GabrielEro-w5n3 ай бұрын
Happy Sunday
@ARUBISTEPHEN3 ай бұрын
In sibi I trust 😂😂😂😂
@ShilePalmer3 ай бұрын
Onini ❤
@idodoluckybright39023 ай бұрын
I believe Obata everywhere
@salieubah71453 ай бұрын
Sibi the elder w salut
@Brightoriakhi-xy6ks3 ай бұрын
Sibi na war lord
@DavidSkp-b6h2 ай бұрын
❤❤❤
@ominibest70513 ай бұрын
Next
@levientertainmentworld69883 ай бұрын
🔥 🔥 fire 🔥
@user-tobbex3 ай бұрын
Sibi ur face show🎉🎉🎉❤
@fatimatuyusif67883 ай бұрын
🎉🎉🎉🎉
@michaelmichael38753 ай бұрын
Gather here for Sibi
@Runtsmith-3 ай бұрын
Uma march with sibi i confirm am ✅
@BAZZU_TV3 ай бұрын
Salutamus to everyone
@PromiseKing-ln5iy3 ай бұрын
If sibi ready for una na run oo
@EmmanuelOtitiGoodluck-is3mr3 ай бұрын
Men Love ❤️ from Ijaw boy 👦❤️🥂🫡
@bomanicejaja15963 ай бұрын
Eli elele
@Iquno-n1t2 ай бұрын
Sibi are you in love
@Uche00073 ай бұрын
Anything wey una de act for this movie make una no kill that sibi girl obata na because of the girl i de watch this movie
@naphatut59303 ай бұрын
😂😂😂
@IgweHenry-o7g3 ай бұрын
Men Mount
@GoodluckLAMBERT-l5u2 ай бұрын
Too much talking full this video
@NeedMe-b7c3 ай бұрын
Wasted data
@ProsperEmmanuel-lu5gs3 ай бұрын
Rugged
@MondayOjimah3 ай бұрын
Happy birthday to all the men in the hood happy birthday to myself 7🪓 7
@KiraKurger3 ай бұрын
Una face show for the business , jagaban dem their movie dey take time
@KiraKurger3 ай бұрын
This Gentle jack no dey ever act good movie , na only robbery or notorious criminal even kidnapper