Duncan Mighty - I Love You (Dance For Me Refix)

  Рет қаралды 60,175

Ghanaianchica S.

Ghanaianchica S.

Күн бұрын

LYRICS
HOOK:
Baby ye e, Baby can't you see now now now,
Baby I love you (I love you)
The way you dey love me,
dey make me no want to lose you (I no wan to lose you)
O yo yo yo
Baby maka Chukwu (maka Chukwu Chukwu)
The way you dey love me,
dey make me no want to lose you (I no wan to lose you)
I want you!
Wo yi, Wo yi, Wo...
Verse 1
Baby if you can remember O (remember o)
Dat Day you dey wine am for me wey dey make me go soji eh ei
It was dat Day, I bought a Range Rover for you
and dey dancia music too
Wey make all the Girls to dey run for you
Now see how your love come blow my style,
just in a twinkle of an eye,
my beat is the gbedu of Eko now,
It's the gbedu of the East and also the gbedu of the South, South and North
I can't believe say your love can turn me a superstar!
Now see J.Martins (na my beat wey dem wan play now, now now now)
See Wizboyy now (na my style wey dem wan do now, now now now)
See Dat Nigga Raw (na my song wey dem wan do now, now now now)
See dat Bracket ye,
I thank you Lord (2x)
Wellu Wellu Wellu
Nwa maru mma
Dancia for Me,
Oh no, no no no
Dancia for Me
Oh no no,
Dancia for Me (Dancia)
Wene, wene, wene, wene Mighty e,
Wo yo yo yo
Verse 2:
The way you dey wine your waist ye,
Nne see your Face ye,
You fine pass Omotola ye, Igbakala madu ishi wei
(I wish I can fly, like a bird, I for don carry you to sky, sky sky see, to hold and hold yout tight, dey look into your eyes, and ask you will you be my Wife Oooooh)
Dey lookin, dey lookin
wenene wenene
Baby (7x)
HOOK:
Baby I love you
The way you dey love me,
make me no want to lose you (I no wan lose you)
Baby maka Chukwu,
the way you dey love me,
dey make me no want to lose you
I want you!
Wo Yi, Wo Yi, Wo...
Wene (8x) Mighty
Eze Ngeloha Duncana Mighty ye,
Wasina Eri, Lesina Eri, Bisina Eri
Duncan Mighty, Wasina Eri
(Port Harcourt first son)
Duncana Mighty Eze Ngeloha
Wene, Wene, Oh No Wene Mighty
Wene O, Wene O, Wene O, Wene Ooo
Baby na you (3x)
Baby I love you wen I love youuuuu
(mogbadun, mogbadun) (2x)
Omo, mogbadun, mogbadun (2x)
Me I too gbadun
Maka Chukwu you, you, you, you, you
HOOK:
Baby I love you
The way you dey love me,
make me no want to lose you
(Lagos it's a prikota party eh, Port Harcourt dikota party eh, Nigerians prikota party eh, omo it's a prikota party eh)
Baby maka Chukwu
The way you dey love me,
dey make me no want to lose you
I want you!
Say na prikota, dikota, mekota, wankota, jakota
Wene O,
you, you, you, you, you, you, you
I love you (8x)
Baby I Love you
The way you dey love me,
dey make me no want lose you
(Akwa niyahu wei)
Baby maka Chukwu,
the way you dey love me,
dey make me no want to lose you
I want you!
Wo yo oh,
eh eh,
wo yo oh,
eh eh,
wo yo oh,
eh eh
OUTRO:
Mr. Duncana Mighty wiyala wei
Iyke the Don, My music ye
Wene Mighty lei,
Port Harcourt,
Prikota ye...

Пікірлер: 17
Duncan Mighty- Dance for me Riddim (remix & mix by DJ Ant Flahn)
20:04
Duncan Mighty - Dance For Me
4:28
OfficialDuncanMighty
Рет қаралды 2,8 МЛН
Что-что Мурсдей говорит? 💭 #симбочка #симба #мурсдей
00:19
VIP ACCESS
00:47
Natan por Aí
Рет қаралды 30 МЛН
1% vs 100% #beatbox #tiktok
01:10
BeatboxJCOP
Рет қаралды 67 МЛН
Rudeboy - Reason With Me [Official Video]
4:21
RudeBoy Official
Рет қаралды 238 МЛН
Duncan Mighty - I Love You
4:25
OfficialDuncanMighty
Рет қаралды 594 М.
VI Hold Yuh Riddim Medley Official Music Video HD 2011
12:02
Digitak Films
Рет қаралды 806 М.
Akonuche
5:30
OfficialDuncanMighty
Рет қаралды 1 МЛН
Dance for Me Ft Sandazblack
4:17
OfficialDuncanMighty
Рет қаралды 897 М.
Dobble & Dr. Slim - Seke (Official Video)
3:25
Ghanaianchica S.
Рет қаралды 470 М.
Duncan Mighty - Portharcourt Son
5:57
OfficialDuncanMighty
Рет қаралды 5 МЛН
Что-что Мурсдей говорит? 💭 #симбочка #симба #мурсдей
00:19