This guy think say Our wife and my wife na the same.
@remingtonjack8793Күн бұрын
Una loose dey call Chelsea pains 😂😂😂💔
@Isendale23 сағат бұрын
E tire me oo
@audusaleh966117 сағат бұрын
Chelsea is doing well in conference league...2 champions League and Europa League...face your problem and leave Chelsea alone!
@nushjbrowne325910 сағат бұрын
Arteta won FA cup while he was a Player for Arsenal n he also won it has a manager during his first yrs in charge.
@oghenekarokomeebiowei6310Күн бұрын
He hit the nail in the head
@ijijiufuoma4589Күн бұрын
Great job you guys are doing
@philipedwin15719 сағат бұрын
I no understand Chelsea go cry??? U loose against Newcastle Chelsea' go cry. Now inter wire u Chelsea go cry. Be like say something de worry u. Ah eg carry your loose go sleep Jare 😂
@sammygooner59911 сағат бұрын
If arsenal get 99 problems,Chelsea no be one of them😂
@thankgodehisianya22 сағат бұрын
Face Your Loss n Let Chelsea Be!
@amadikenechukwu1480Күн бұрын
If Chelsea lose against arsenal i go wear clothes bath
@josiahflame747723 сағат бұрын
😂😂😭
@SeawardMari21 сағат бұрын
😅😂
@brownwestofficial914414 сағат бұрын
Oga you don already dey cry ..😂😂
@fidelisobumneme5998Күн бұрын
E don been e don been crying no more and be calm down
@fabianonosetale926812 сағат бұрын
See who dey talk who be your wife you wey never win UCL you Dey talk 🤣
@michaelprince575120 сағат бұрын
Biggest team for London na your wife ? okay dey play 😅
@mondayajakaiye51038 сағат бұрын
ARSENAL FAN'S 😮 UNA GO 😢 😭 😿 😢 😭
@kelvinamihere18 сағат бұрын
Dey play, come meet Chelsea soon ma see😏
@Johnny_________16 сағат бұрын
Make una better win Chelsea o I like this una mouth wey una Dey make 😂 that day I no wan hear see out injury list i thank God say una almighty odegard don come back lol
@nathankarius20 сағат бұрын
Una do this interview before una go ph or una don come back cause I don’t understand
@OjuadePaul18 сағат бұрын
Me self dey wonder😂😂
@dele678618 сағат бұрын
Dem dey ph....no Amara and other arsenal fans
@fabianonosetale926812 сағат бұрын
@@OjuadePauldey did the interview in PH not Lagos they just travelled recently to ph for the chelsea vs arsenal game na why
@KelechiJohn-uy4uu16 сағат бұрын
Arsenal just de make mouth dis days
@WisdomOnyenkwere-b2b9 сағат бұрын
Chelsea na your wife? wetin Arsenal don achieve? Una wey be Netflix team (always waiting for next season) 😂😂😂