This girl don dey drop single since, this one wey she drop last make it "a" album😂😂😂 shaggi ma pami na... OMG I'm rolling😭😂😂😂
@DORCASDIASRIESMAKINGMEMORIES7 ай бұрын
I caught that part too 😂😂😂😂
@wolefatunmbi97277 ай бұрын
Shaggy is a mad guy ! Am cracking up here 🤣
@Oluwatoyin25Oluwatoyin25-oz9sz7 ай бұрын
Can't stop laughing ooo, i had to watch it twice......Shaggi was lyk dis one wey she dey drop since na single bt dat one make it a album
@omolewatoluwalase35547 ай бұрын
Na SHAGGI BB dey cause mess😂😂😂... Whatsapp family fit relate😅
@AyomideRidwan-rp4dx7 ай бұрын
Na soo 😂 BB always
@Successboy567 ай бұрын
Nah true 😂😂😂
@abimbolaesther5307 ай бұрын
No be lie ajeh
@DamilolaAgbelekale7 ай бұрын
Na true oo😂😂😂 Buh shey na only me no knw where shaggi dey reply all dms becuz I confuse ooo somebody should tell me plz😫🙏
@abimbolaesther5307 ай бұрын
@@DamilolaAgbelekale for dis life u gast to use brain for some things sha Shaggi nah omo ogbon 😌🙌🏼🙌🏼
@razzycole78577 ай бұрын
Those fine fine girls na dem dey violate pass 😂😂
@dorothyefuaedziyie2727 ай бұрын
Why🤣😂😂fine girls ain’t human beings or what😂🤣😂
@FaithAdebiyi-hn5xn7 ай бұрын
Fine girl dey mess 😂😂😂😂😂
@wizzyberry__7 ай бұрын
Yehmo lee with steze 😂 Laugh won wonde me n Yehmo dey act ooo OSHEEEYYYYY😂😂😂😂😂😂😂
@JeremiahEyram7 ай бұрын
Fine girl, na you mess that mess??😂😂😂😂
@eludoyinoluwanifemi7 ай бұрын
She just dey mess nonstop 😂😂😂😂
@clairechinenye45617 ай бұрын
😂😂😂😂😂 fine gurl na you mess that mess??? Yhemo lee shock sha😂😂😂😂😂,she just dey drop single since na her album scatter everything😂😂😂
@Rokka3407 ай бұрын
'These singles wey you dey drop since this final one don make album.' Chai, Shaggi go finish me with lines.
@herbertmensah6257 ай бұрын
Odoyewu paa ohh Onukpa Shaggi 😂😂 Greetings from Ghana 🇬🇭
@NAPRAISE7 ай бұрын
Fine gal dey do single since the last one wey she drop make am album😂😂😂😂 Odoewu awon werey😂😂😂 WhatsApp Family gather here ooo
@ayomiking67 ай бұрын
😂
@Pr_omaSphere7 ай бұрын
Odo ewu awon werey😂 u even wan book cab for two ehhhh fine girl😂 ❤❤❤❤
@ashufritz67747 ай бұрын
Fine girl weh dey pollute😂😂😂
@zazialexandra65187 ай бұрын
Shaggi the only individual that talk,joke, laugh by himself and a plate of BB😂😂😂
@GraceIdegun7 ай бұрын
Broda shaggi dey recommend gym for mess 😂😂
@Mrjohn3357 ай бұрын
She done dy drop single since this one wey she drop now na album 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@JpEmmanuelOgili7 ай бұрын
Shaggi stop dey give them bb na 😂😂😂
@Samdon4457 ай бұрын
She dey drop single buh dis last one she drop make it an album 😂😂😂😂😂
@williamtachie-menson95447 ай бұрын
I was expecting the video by 8pm oo but I as I see update for WhatsApp say video don mistakenly drop… I rush come .. beeen having a stressful day so I need to watch this to ease the pressure small 😂❤️.. Shaggu no dey disappoint
@abrahamakono30837 ай бұрын
Shaggi my belle dey pain me ooo😂😂😂😂
@onowu_rcc7 ай бұрын
Shaggi dey try run away from trouble 😂😂😂
@sapphirepromise86327 ай бұрын
Chineke 😅😅😂 If u dey contistent😂😂😂
@SemirahAyomide7 ай бұрын
Whatapp family 😂🎉 nah here we dey I loor you all😊😅
@Brightkay1237 ай бұрын
😂😂😂😂
@fredaserwaaasante80907 ай бұрын
Sure we Ghanaians appreciate broda shaggi❤❤🎉🎉😂
@migotv1407 ай бұрын
Shaggi fans tap here
@gcp3esh6027 ай бұрын
🙌
@wissy_photos7 ай бұрын
Looor you 👀
@Awa_Fredi7 ай бұрын
We mount
@preciouskareny70137 ай бұрын
Kelz_ilicious
@FavourGbasam7 ай бұрын
Very interesting 😂❤
@eludoyinoluwanifemi7 ай бұрын
She even dey do shortput😂😂😂
@oyedejibusayo42667 ай бұрын
Nah fine girl mess dey smell pass😂
@ayomiking67 ай бұрын
The burger dey "bug her" 😂😤🫣😱🔥🔥
@ROBBINDANYEL7 ай бұрын
😂😂 don't leave me 🏃♀️🏃♀️🏃♀️
@Gabriel-km9fe7 ай бұрын
😂
@BrodaShaggi7 ай бұрын
YO FAM 😂❤
@LukeOsazuwa7 ай бұрын
@@BrodaShaggiLuke osazuwa
@ayomiking67 ай бұрын
@@BrodaShaggi@ayomiking6
@Pharez857 ай бұрын
Shaggi ooo... "this girl don dey drop single since, this last one, na album"...dfkm 😂😂😂
@sesaythomas17657 ай бұрын
Wetin man do man sef😂❤ I almost pass out 😂
@Gbemmylee7 ай бұрын
WhatsApp family oya gather here ooo them don use mess scatter car ooo 😂.
@mariamarike38727 ай бұрын
Yooofam😂😂😂😂😂😂😂 Boda Shaggi your wahala Tomuch oooo after you don yab the lady finish you con carry the guy money run without taking him to he's destination oríta Amope 😂😂😂😂😂😂
@opeyemirejoice68127 ай бұрын
Yemolee fans gather here, we mount!!!
@henrytyav36427 ай бұрын
She dey drop single sine 🤣🤣🤣
@oluwabukunmiadebayo83617 ай бұрын
Shaggi just dey give me joy Funny guy Fine girl na you mess that mess 😂😂😂😂😂😂
@BidemiJeremiah-pl5ro7 ай бұрын
Shaggi i dey sure say na hot beans dat gal chop,no be Burger,na Alakada she be,fake life😎😂😂😂
@eludoyinoluwanifemi7 ай бұрын
😂😂😂😂😂 I think so too he be like say nah BB she chop oooo
@chinnyokonji11447 ай бұрын
Fine girl don dey drop single since 😂😂😂
@Flavourr_lee7 ай бұрын
Shaggi Wetin she talk 😂 wetin you dey talk 😂😂
@orogunwisdom78107 ай бұрын
E no easy to join gym, but consistency leads to production of full album 😂💔
@Gabriel-km9fe7 ай бұрын
😂😂❤
@ayomiking67 ай бұрын
😂😂
@ROBBINDANYEL7 ай бұрын
Real album 😂💔
@orogunwisdom78107 ай бұрын
@@ROBBINDANYEL 😂
@ROBBINDANYEL7 ай бұрын
@@orogunwisdom7810😂❤
@AbosedeOlawumi-yd7kg7 ай бұрын
Yansh dey get different angle like pentagon 😂😂😂 Odour ewu😂😂😂
@omotola1317 ай бұрын
Fine girl na you mess dah mess Shaggi will surely deliver as usual😂
@Olajide08247 ай бұрын
Na shaggi dey cos this mess😂😂
@HarunaUsman-d5v7 ай бұрын
Shaggy this guy too funny😅😅😅😅 Na car dey mess
@olaniyiadeola4577 ай бұрын
Fine girl 😂nah u mess that mess 😂😂😂😂😂
@oluwashinakomolafe7 ай бұрын
Abeg as i dey watch again laugh wan kill me but I no go die , but wait first that mess bad oo miss messi na world best you be chai!
@azaplusazaplus95187 ай бұрын
D smell reach here wey I dey self...🤣🤣🤣🤣
@i.am.oluwatoyin_mary037 ай бұрын
Lol😂😂 The pre-comedy short skit is the funniest part of most of your comedies Bro Shaggi😂
@clairechinenye45617 ай бұрын
Finally🎉🎉BB no too good sha make we dey talk true o😂😂😂😂... We go use yhemo lee facial expression for last scene do sticker😂😂😂😂😂
@VictoriaEdoho7 ай бұрын
It's the last part for Me.. he say na the both of una fit each other una wan Kee me with odour odoyewu.. wahala.. WhatsApp fam always here one love
@munachimsovictor43777 ай бұрын
She dey drop single since,, na now she drop album,,,she be yemolee ke😂😂
@theclumsybrothers7 ай бұрын
Una don notice say broda shaggi don dey keep him oeomis these days...8pm sharp the vid don drop even snippet sef he dey always send We love you broda shaggi
@esthylizuko19927 ай бұрын
Fine girl Na you mess that mess 😂😂😂😂😂
@TriciaCharles-p6r7 ай бұрын
Fine girl why you mess that mess 😂😂
@dan_phenomenal_tv7 ай бұрын
From single mess to album.. 🤣🤣🤣😂😂
@Adeyoruba0017 ай бұрын
Broda shaggi bring cutlass out😂😂😂😂
@BrendaRose-jn7px7 ай бұрын
YL last face got me 😂😂😂😂
@NatanAnayoGod7 ай бұрын
Since when nose start dey get IOS ahh shaggi 😂😂😂😂😂 I looooooor you, But shaggi nah 8pm we agreed on oooo, you don do us wayo😅😅
@abdulmuminyusuf28967 ай бұрын
Omo na all that BB wey shaggi fam dey eat caused all this mess oo 😂😂 from shaggy wf
@sabastineetowa77007 ай бұрын
I never even start to watch video I don dey laugh I know say shaggi no dey fail 😂
@gamernuel6927 ай бұрын
Shaggi try resuce BB ooh make we no dey mess too much at least make the BB go round abi mah true WhatsApp family 😂
@abudioremary5887 ай бұрын
Bro shaggi😂😂make we dey go now 😂😂😂
@eludoyinoluwanifemi7 ай бұрын
Fine girl sef dey mess, aunty Messi no dey check am ooo,if you check am you go collect oooo,why you con dey stress my bro shaggi,I loor you jare bro shaggi
@ritabassey49227 ай бұрын
Shaggyi can never mind his business 😅😅😅😅
@Merita2627 ай бұрын
Shaggi Elon Musk balloon Bawo😂😂 sacrifice for 3 junction oh😂😂😂😂😂😂 loooor you
@Officer-nunu7 ай бұрын
Fine girl nah you mess that mess? 😂😂😂😂 @brodashaggi don make me pure the beans Wey my mama send me away 😂😂😂😂
@princessngozimma52922 ай бұрын
Fine girl dey miss like this
@AdejumoOlojede7 ай бұрын
Well done.😂😂😂😂😂😂. laugh wan finish me Number 1 fine boy agbero. You are the best at what you do. Looor you.
@theresaiwu59907 ай бұрын
Haha😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Bro you mess for me
@Officer-nunu7 ай бұрын
@Brodashaggi Huh hun why dis area dey smell like this morning 😂😂😂😂
@misscomffy7 ай бұрын
Shaggi fam right here!😍🔥
@Gentility_tv7 ай бұрын
And mess weh go really smell no de loud 😅😂
@Rebelliousyenmi7 ай бұрын
Please respectfully come down from this car 😂😂😂😂
@BrodaShaggi7 ай бұрын
YO FAM 😂❤️
@LukeOsazuwa7 ай бұрын
@@BrodaShaggiluke osazuwa
@Rebelliousyenmi7 ай бұрын
@@BrodaShaggiIG @b__yenmi
@Rebelliousyenmi6 ай бұрын
@@BrodaShaggi b__yenmi
@Rebelliousyenmi6 ай бұрын
@@BrodaShaggi b__yenmi
@sapphirepromise86327 ай бұрын
Chineke God😂💔 He say make hin upgrade d iOS of hin nose😂😂
@CodeLink10007 ай бұрын
"Had it been I know you now, I give you a dirty slap" Exactly what's on Yhemo Lee's mind. 😅😂
@abiolaabdulsamad39177 ай бұрын
Shaggi 😂 he Dey always turn up with his act fine girl way Dey mess 😂 😂
@ClarisaH-tl6ie7 ай бұрын
Na the BB dey run am I swear lol😅😅
@cornelnony36797 ай бұрын
That one wey she drop lazz nw na en be the album😅😅😅
@TadeOyindamola7 ай бұрын
My favorites lines are "fine girl, na u mess that mess" "She Don dey drop single since, na dis one make it album" "you seem cool though, can I av ur number?" "me cool, I no cool o". Nice one shaggs
@EvidenceOkenna7 ай бұрын
I been dey find Boda Shaggy till I hear Amope junction ❤
@adedotunadeola5907 ай бұрын
Fine girl, na you mess that mess 😅😅😅😅 That part really got me 😂
@OlabisiOluwatamilore7 ай бұрын
Lol😂😂😂😂😅..Abeg shey person no fit mess her mess abi na Fat😂
@Dreamsaver1097 ай бұрын
😂😂😂😂 fine girl na you mess this mess 😂😂
@abimbolaesther5307 ай бұрын
I don dey laugh before watching it sef😂😂❤
@olumega64277 ай бұрын
2:35 It’s bro shaggi confusing fart for fat for me😂😂 And he still dey give advice😂
@yungrich11187 ай бұрын
Odoyewu paaa😂😂😂 My notifications is always on for shaggi ,love from Ghana❤
@bongialimi7 ай бұрын
I laughed 🤣 so much that I started crying 😂😭
@cornelnony36797 ай бұрын
Shaggy dun see shegeh, u be werey too 😂😂
@VicciVibes7 ай бұрын
😂😂make Yansh dey get different shape like pentagon 😂 Bro shaggi no go kill me😂
@virtuepromise39887 ай бұрын
Hahahaha my oga 😂😂 I don sotey mess commot for my Nyash where my babe dey chop 😂😂😂
@OluwasegunfunmiEmmanuel7 ай бұрын
Wetin make me laugh pass na where shaggi said fine girl na you mess that mess 🤣🤣🤣 E shock shaggiii 😎🤣🤣
@tilewalukas44404 ай бұрын
😂😂😂😂😂😂 shaggiiiii o de mapami nau
@elechichinweaeri73157 ай бұрын
Fine girl dey mess☹️? Ahn ahn😂💔 She chop shaggi recommended BB 😂😂😂😂
@AccraMayor_1-i9c7 ай бұрын
Ghanaians please let’s show our kind gesture to our broda shaggi by liking this comment ❤❤❤. 🇬🇭
@oyebodenophy84917 ай бұрын
"Our" abi what did I read? 😂 😂 😂 😂
@Highest-Baba7 ай бұрын
@@oyebodenophy8491shey wat be ur problem?
@BRIGHTOGBONNA-vd5fl7 ай бұрын
She don de drop singles since 😂😂😂😂
@nompumelelomdluli47307 ай бұрын
this was top tier🤣🤣🤣🤣🤣
@deboluwabukunmi7 ай бұрын
"Odoewu" got me😂😂😂
@munachimsovictor43777 ай бұрын
Uber driver dey carry Cutlass ke😂😂😂😂😂
@scholarjobs2237 ай бұрын
how una take dey shoot without laffing on set...una dey try i swear,,lol Bro u mess...lol🤣🤣🤣🤣🤣