Moses Bliss - E Dey Flow (lyrics) x Neeja, Ajay Asika, Festizie, Chizie & Son Music

  Рет қаралды 28,525

Christian Lyrics

Christian Lyrics

Күн бұрын

This song will bless your heart.
E Dey Flow performed by Moses Bliss, Neeja and A-Jay Asika featuring Festizie, S.O.N Music and Chizie.
/ mosesbliss
/ mosesblissofficial
Lyrics:
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Neeja)
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)
Verse(S.O.N)
No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Ajay Asikaa)
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
“No ooh”
Verse (Festizie)
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
Verse (Chizie)
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
jehova help me oh
Verse (Moses Bliss)
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
#MosesBliss #EDeyFlow #OfficialVideo

Пікірлер: 11
@christianlyricschannel
@christianlyricschannel 6 күн бұрын
Let's get to 500 subscribers together 🙂. Join the community to be updated on new releases
@user-cc6yx1vt1s
@user-cc6yx1vt1s 6 күн бұрын
I'm dancing at the moment
@urtarefos1156
@urtarefos1156 17 күн бұрын
PERFECT PERFECT PERFECT God bless you guys.
@imeldabossoukissa2627
@imeldabossoukissa2627 Ай бұрын
Merci de nous traduire 😢
@Aimee-u1d
@Aimee-u1d 15 күн бұрын
So good
@liliankihara8938
@liliankihara8938 8 күн бұрын
amen
@user-zl9rt1dq9p
@user-zl9rt1dq9p 20 күн бұрын
Wow
@KaratinaGirls
@KaratinaGirls Ай бұрын
great work......RWM
@okechukwudaniel6775
@okechukwudaniel6775 27 күн бұрын
❤🎉Yes E dey flow Wella amen.Children of God all over the world 🌎, please let's declare our support on this new heavenly innovative song on KZbin channel, this song will help us especially in this period of big hardship and challenges in life, the title of the song is Beautiful God by Minister Emelie OD on KZbin channel, let's support and spread the new song so it will go viral quickly and change many lives amen
@user-tv3kp2qo5f
@user-tv3kp2qo5f 18 күн бұрын
Wawa good songs
@norahkalanda8617
@norahkalanda8617 4 күн бұрын
Nonsense your playing with god song
Chandler Moore - Omemma (Lyrics) | cowritten by Tim Godfrey
11:23
Christian Lyrics
Рет қаралды 318
لااا! هذه البرتقالة مزعجة جدًا #قصير
00:15
One More Arabic
Рет қаралды 30 МЛН
哈莉奎因以为小丑不爱她了#joker #cosplay #Harriet Quinn
00:22
佐助与鸣人
Рет қаралды 9 МЛН
ТЫ С ДРУГОМ В ДЕТСТВЕ😂#shorts
01:00
BATEK_OFFICIAL
Рет қаралды 6 МЛН
Judikay - Dance Anyhow (Lyrics) @OfficialJUDIKAY
7:34
Christian Lyrics
Рет қаралды 529
Edey flow by Moses bliss||the grand familia
2:39
The Grand Familia
Рет қаралды 8 М.
Big God - Tim Godfrey X Fearless Community ft. Anderson
10:55
TimGodfreyWorld
Рет қаралды 13 МЛН
MOSES BLISS - LORD YOU ARE GREAT (1 HOUR LOOP)
59:27
WiniDoc Live
Рет қаралды 189 М.
This Year ( Blessing ) - Victor Thompson x Ehis D Greatest (Official Video)
2:15
Victor Thompson Music
Рет қаралды 87 МЛН
MOSES BLISS LIVE AT TAPE 24 [Full Ministration]
20:02
Moses Bliss
Рет қаралды 115 М.
Jaloliddin Ahmadaliyev - Erta indin (Official Music Video)
4:32
NevoMusic
Рет қаралды 3,1 МЛН
Nurmuhammed Jaqyp  - Nasini el donya (cover)
2:57
Nurmuhammed Jaqyp
Рет қаралды 773 М.
Munisa Rizayeva - Aka makasi (Official Music Video)
6:18
Munisa Rizayeva
Рет қаралды 16 МЛН
Taxi
3:06
Sadraddin - Topic
Рет қаралды 294 М.
BYTANAT | Қызғалдағым | Премьера 2024
2:24
TURAN MEDIA
Рет қаралды 59 М.