Cliq Studios presents My Yard People - Episode 5 (Security Money) Featuring Social Media Stars like Nasboi, Bro Bouche, FineboyzComedy etc
Пікірлер: 19
@andrejames41612 жыл бұрын
I just know say Baba Tunde go trowey money😂😂😂… Dera kun look like who wan beat Baba Tunde😂😂😂
@moralcomedytv8092 жыл бұрын
I have to watch from ep 1 till here because it was interesting
@sexynivie2 жыл бұрын
New Neighbor Don join pidgin English. Hahhahaha this yard people must influence you..... Hhahaha
@ig_dubem2 жыл бұрын
Why Oga landlord dey put am for baba Tunde body woto woto? 😅 Why Dem no gree Todias? 😂 For him family Dem no dey reject responsibilities 🤣 Man-u don spoil em 3m 😅 Caro don fin trouble ☺️ Alisha pay money joooor! 😏 Money don go oO! 😅😅😅😅 ______________________________ Next episode go bloody oO! See as wink wan start trouble 🤣 David CLIQ abeg drop am ASAP 🤲
@obasidera88522 жыл бұрын
How person way Dey this kind yard go get this kind fine babe 😂 which jazz he use😂
@donovandoye28972 жыл бұрын
Love is blind guy...and still on still na guy man
@nuelice2 жыл бұрын
Even though even though 😂😂
@keno_makavelli2 жыл бұрын
Na my guy Obasi Chidera be the security guy and writer of this my yard series....big thumps bro...higher you aje 😊🤗🙏🙏
@chukwudikenwokike38 Жыл бұрын
Babatunde too like En iPhone oo
@thankgodoyindiepreye49182 жыл бұрын
Mama Taram always a vibe
@user-vo8io9zk4g2 жыл бұрын
Amaka don already dey cut eye for Tobias... Dis one na yam wey dem keep near 🐐
@kingzykingsley10002 жыл бұрын
Why them no gree give Tobias the money nah 😂😂😂😂
@chukwudikenwokike38 Жыл бұрын
How you go dey use phone of 120k and live in 25K per annum residence?🙄🙄