Jarvis you too do ooo, be calming down Pellets no get sense You sef no dey calm Make una dey understand each other
@EmmanuelAdebayo-v9w2 ай бұрын
But this girl call javis don use peller play oooh
@GGOyinyechiАй бұрын
What is happening here... what did peller do
@DestinyBello-d2g29 күн бұрын
Jarvis abeg forgive your only love
@BoluTimi2 ай бұрын
We are sorry on behalf of peller
@systematic23672 ай бұрын
Dis girl self no day calm down Definition of person way u love no love u I swear this two can't marry if they try am they go get issues, insult everytime Jarvis pride too much because she sabi speak English pass peller
@AgwanaIsrael2 ай бұрын
Plz! what did he type exactly??
@samsonodesina18832 ай бұрын
abeg what did he type exactly??
@Mr9yardsYouTube2 ай бұрын
But what Jarvis said is too much 🤨
@Oyinherself2 ай бұрын
Javis pls be calming down for him 🙏🙏
@EmmanuellaBuwa2 ай бұрын
Soo peller nor fit sort this problem na tekunbi dae help am talk😅
@1Dark_Ghost2 ай бұрын
Na there you go know say na still small pikin e never wise
@SamuelAyomide-t5h2 ай бұрын
Sorry javi
@hewelove96142 ай бұрын
Who is his manager?
@yusufojochide21692 ай бұрын
Javis peller is sorry ❤ 🙏
@hewelove96142 ай бұрын
Who thinks she is she can't talk to him like that he can have more beautiful than her