No video

Ric Hassani - I.G.D.T (I Go Dey There) ft Bayanni [Official Audio]

  Рет қаралды 23,862

Ric Hassani

Ric Hassani

Күн бұрын

Afro Love Out Now.
Stream on all platforms - richassani.ffm...
Connect With Ric Hassani:
Facebook: / officialrichassani
Instagram: / ​
Twitter: / richassani
Lyrics:
Good morning Olomi
Na you dey give all the kind love
Wey I need for my body
Na make me carry you go inside church
Baby take all my money
Na you I dey hustle the hustle for
Your love na aim dey carry me go up
My lover, my sister, my mother
Importer, exporter
see as you gather
nobody badder
you can never climb okada
you no go suffer
baby I’m down whenever gan
I carry you for head
Anywhere you go I dey there
I go dey there for you
I go dey there for you
You are the queen of my life
My number one of all time
I go dey there for you
I go dey there for you
You are the tressure I find
Baby I don’t mind
I go dey there
Give me your love
Your word is whole
Make I put am for my head
I go put am for head
I no fit to complain
Tell me who dey stress you
When I come through dem go gentle
I go show them the way.
Tell chioma o ahh
She don’t need to cry
Cuz even if it’s raining
I go make you smile
Be barging not too hard
I go give you energy baby
Cuz you’re one of a kind
My lover, supporter, no other arewa
No one above her, see as you gather
You too much oo you too much oh no be lie
Also I’m clear
It’s you that I need oh yeahh
See me I carry you for head ooo
I go dey there for you
I go dey there for you
You are the queen of my life
My number one of all time
dey there for you
I go dey there for you
You are the tressure I find
Baby I don’t mind
I go dey there.
#richassani #igdt #bayanni #igodeythere

Пікірлер: 21
@giftedmoon
@giftedmoon 4 ай бұрын
This is beautiful
@gilliantan8906
@gilliantan8906 8 ай бұрын
God of Dankote and Musk, he will sing in my wedding…… Hassani’s music just makes love feel like an outta world experience…….. Too much love Ric…… ❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥🇰🇪🇰🇪🇰🇪
@shecre8s508
@shecre8s508 8 ай бұрын
Here for it all letssss goooo!!!!!!!🔥🔥🔥🔥
@OncescuDenisa
@OncescuDenisa 8 ай бұрын
❤❤❤❤🎉🎉 Gooooo
@user-iy6gd6hb5b
@user-iy6gd6hb5b 8 ай бұрын
Another great song!!!!!!!!!!!!!!
@Crafticiansbyvee
@Crafticiansbyvee 8 ай бұрын
Your voice at the end ...those words.....we love you our African men....I hope the men who come across this realize that ,just as you said ...they are strong..for crying out loud ,you are strong ..it's ok to be vulnerable Jeez I'm getting emotional typing this ..I came off Twitter to say this again...thank you so much for sharing these stories with us .Love your music
@alwin23592
@alwin23592 8 ай бұрын
Hey Leyla, wenn Du das siehst: ICH LIEBE DICH MEIN HERZ
@chrismbeg
@chrismbeg 8 ай бұрын
🔥🔥🔥 Africa too sweet Thanks for making us vibing and proud Love from 🇨🇲
@okinkapampa8524
@okinkapampa8524 8 ай бұрын
❤😢 i go die oooo, hugs from Guinea-Bissao 🇬🇼
@BonganiNcube-se4bk
@BonganiNcube-se4bk 8 ай бұрын
You are the best broooo,yah such talented to combine such words into something awesome like this ❤❤❤❤from Zimbabwe
@guledibrahim7283
@guledibrahim7283 8 ай бұрын
❤❤
@memorynmulyata6532
@memorynmulyata6532 8 ай бұрын
🔥🔥🔥🔥🔥
@josephumeh3692
@josephumeh3692 8 ай бұрын
Bless me ❤
@Chainerf
@Chainerf 8 ай бұрын
🔥🔥🔥🔥
@Anula1258
@Anula1258 8 ай бұрын
❤❤❤
@adaomacedo1113
@adaomacedo1113 8 ай бұрын
maravilhosamente linda show de bola 💪🏽👊🏾👍🏾🌹🥰💋
@keziahnyambura8716
@keziahnyambura8716 8 ай бұрын
@loeilde_dieu
@loeilde_dieu 8 ай бұрын
Why the album is unavailable on Spotify ?
@Anula1258
@Anula1258 8 ай бұрын
Same oo I dey check am na and noting noting dey de 😢
@user-zf2rs4wv1z
@user-zf2rs4wv1z 8 ай бұрын
🔥🥰👉🌐
@AyoRayBeatz
@AyoRayBeatz 8 ай бұрын
🔥🔥🔥
Ric Hassani - Ngozi (Official Video)
3:48
Ric Hassani
Рет қаралды 824 М.
Ric Hassani - For Instance (Official Audio)
3:29
Ric Hassani
Рет қаралды 47 М.
Magic trick 🪄😁
00:13
Andrey Grechka
Рет қаралды 51 МЛН
Survive 100 Days In Nuclear Bunker, Win $500,000
32:21
MrBeast
Рет қаралды 164 МЛН
这三姐弟太会藏了!#小丑#天使#路飞#家庭#搞笑
00:24
家庭搞笑日记
Рет қаралды 32 МЛН
Ric Hassani - Angel ft. Nicky Jam (Animation)
3:16
Ric Hassani
Рет қаралды 4,9 МЛН
Ric Hassani - Love Again (Official Audio)
2:54
Ric Hassani
Рет қаралды 126 М.
GSG - Me And You - (Official Lyric Video)
3:39
GSG
Рет қаралды 8 М.
Joeboy - Body & Soul (Official Video)
3:15
Joeboy
Рет қаралды 11 МЛН
Ric Hassani - I.L.U (I Love You) [Official Audio]
2:41
Ric Hassani
Рет қаралды 29 М.
Fave - Beautifully (Official Video)
3:01
FAVE
Рет қаралды 6 МЛН
Bayanni - Casanova (Lyric Video)
3:04
Bayanni
Рет қаралды 541 М.
Ric Hassani - Believe (Extended Remix) ft. Falz, Olamide
4:42
Ric Hassani
Рет қаралды 6 МЛН
Ric Hassani - Love Again (Official Video)
2:54
Ric Hassani
Рет қаралды 1,6 МЛН
Magic trick 🪄😁
00:13
Andrey Grechka
Рет қаралды 51 МЛН