Fire 🔥 as you go carnival you no Dey mind us again 😂😂😂
@essumanalbert87323 күн бұрын
Buju was talking about reggae.,reggae amplified/discussed de problemz of Africa when they didn’t have a voice.,now we get voice thru Afrobeatz nd we dey talk about somtin else instead of de issues of africa.,
@emekaikem335424 күн бұрын
Fire!!!❤🇳🇬
@ernestngala609623 күн бұрын
The thing end the way epain me😂 Fire we dey beg we want more!!
@Um-Yunzy24 күн бұрын
Fire say Make u dey disrespect ma Don like that😂 A Gaaza mi say❤
@Candlestick95013 күн бұрын
Vex for yourself @Firestick you are the one in the fashion you claim you fashion God in Ghana,abeg you too try with the fashion or clothing line as well let the artiste also put on you always on the musicians what are you doing as well for these musicians ,bring your clothing line as well 22:44
@rayaadgado295424 күн бұрын
fire ebi Boy Director rather
@ikeasanti24 күн бұрын
nah Fire u people dey get am wrong. He feel say afrobeat for bring more attentions to the problems wey the African man dey face rather than the 'party and women vibe' but in reality, afro beats be more of party genre. Ebi feel good music more than conscious vibe. Buju feels like reggae has been preaching that gospel and if ears dey for Africa now we for project what go help we. He even made reference to Kenya. Its not about Rolex an things. Pope got it all wrong.
@_FIRE_STICK_24 күн бұрын
How I get it wrong if I say he do song titled batty rider? 😏