Keep resting in korofo late jew name Romeo😭😭 we miss you bam lord tutu🖤💛✊
@afri14772 жыл бұрын
Bird just dey fall us anyhow we don dey loose guard! Na so SA zone no deliver any shirt for this Romeo matter!! K4 dey watch sha men bam!
@kennethwilsbach7109 Жыл бұрын
FEM there OBI ... wenti u dey talk !!! E be like you be itj If not you for know about buchi when men drop for Romeo matter , has he be now dey matter still dey para men because Dem quick resolve that koso
@Dankowise Жыл бұрын
Na bird fall my rugged egede brother
@mohammed50cent Жыл бұрын
SA deliver Tshirt for the matter there was a proof
@christopherprincewill91959 ай бұрын
@kennethwilsbach7109 most of those men wey e dey Para for body...dem for don follow kpai some of them now
@mgbezekingsley67553 ай бұрын
Rest in the right hand of korofo my Lord
@ozolotuozigydon160 Жыл бұрын
Rip 😂😂😂😂jn sunny Oro I nor go forget you Baddar
@franciscopotter409510 ай бұрын
Rip 😢Tubuchi I nor go forget u🎉
@akachukwudavid19732 жыл бұрын
Rest in peace my brother M,B,S no go forgot you
@martinsomorogbe85943 жыл бұрын
Keep on resting bro,i no go forget you blood.
@HopkinsHopkinsBruce4 ай бұрын
4mal cabubu there! Johannesburg central sub- zone under South Africa zone Aye axe men!..
@lucianx1008 Жыл бұрын
Rip jn Ayemere fatasman, my fmr. oche ofuobi ht,😢😢😢😢
@ezechukwudi58212 жыл бұрын
Rest well blood we nor go forget u brda Romeo
@EmmanuelNeya-lw3qh11 ай бұрын
Nbm 💪💪💪💯💯🙏🙏
@isaacasuquo2387 Жыл бұрын
Really rest peacefully Korofo Korofo Korofo to u later let's the water running around oh aye axe 👬 👬 men
@sessy14753 жыл бұрын
Rest in peace in the bosom of KRF. Egede all the way!!!!!!!.
@timahnelson64713 күн бұрын
keep resting late jew name Totti
@venessanomvula37843 жыл бұрын
Rest in peace my lord...n.b.m knw go forget you
@odiritejiri31088 ай бұрын
Rip bam lord
@esotericfrequency25013 жыл бұрын
Obote people how on earth you go de burst code they I’d for lp
@isaacasuquo2387 Жыл бұрын
Korofo Korofo guyd us anywhere were are all nations ward
@ryangosling16562 жыл бұрын
Men bam
@kellyegbon89722 жыл бұрын
Rest in peace bam Lord
@emmanuelakuma9560 Жыл бұрын
Doctor strange
@akachukwudavid19732 жыл бұрын
Mam BAM ooooo papa k the game oooo
@emmanuelpaul20423 жыл бұрын
Aye no get level una dey fall everyday
@Amarushakur1472 жыл бұрын
For where ?
@obiedu24712 жыл бұрын
Just a bunch of fools...
@bradywilliam42552 жыл бұрын
Come put your body to f yourind no go tell you
@kabiawukhadijah001ololade22 жыл бұрын
Ur fada
@proudlyrichsm29402 жыл бұрын
Rip to u ,ur death Is closer to u belt me
@omeroserti27993 жыл бұрын
Rest on Jew Name America, formal head kwale zone
@obiosalucky3916 Жыл бұрын
America, na accident kill am, from his way, to ozoro,from asaba
@user-luu2688 ай бұрын
@@obiosalucky3916😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@yb4kt1488 ай бұрын
@@obiosalucky3916Who kill Romeo 😂
@obiosalucky39168 ай бұрын
@@yb4kt148 Na Abu-chi shot am,,And aye still kill am too, Abu chi na de only child of his mama and papa🫥
@starboyokeagu62113 жыл бұрын
Fine
@mikelaijaya Жыл бұрын
Korofo go down this morning yesterday morning 🌄 for Johannesburg again jew name Nothing make una keep packing una indomie goat 🐐 them
@obiosalucky3916 Жыл бұрын
We still empty eiye in Johannesburg, Na if una kill one, we go kill 3 to 4, na innocent people, una kill pass