nice pix, especiall the CMS Grms ones , thanx for bringing memories back, up school up boys.
@marclaaq15 жыл бұрын
yea men...i was der in 07 as well, that's when Yahoozee n Do me a do u was bumping. i'm saving up for the next one, Naija 4 life.
@atlmuzikfanzinc18 жыл бұрын
nice pics
@teggysz15 жыл бұрын
@ ainaolu and @andaninuman, the song is WETIN DEY by Ruff rugged and raw.
@ATTAHJERRY18 жыл бұрын
man i miss niaja men, i cant wait to go bak
@arinze198615 жыл бұрын
Naija 4 lyfe
@tgirl7116 жыл бұрын
Very nicely done - check out Oguara Trip to Nigeria 2004. This was our last journey to Naija, don't know when we'll be going back. I miss my in-laws. Tell me who did the first song featured here, thanks! TGirl71
@Socialmediagossip1315 жыл бұрын
home....sweet home,
@teggysz15 жыл бұрын
@andaninuman and @ainaolu, the first song is titled WETIN DEY by Ruff Rugged and Raw
@deskreel17 жыл бұрын
men i feel u..we no suppose dey broadcast the yeye thing wey dey naija....oyinbo tv no go ever show the yeye part of there country..and evry man no sey some places dey here wey worse pass mushin...but we no go ever c am on tv.
@dmanemma4u17 жыл бұрын
the way dey vex me rhe most na say dem no go show VI OR VGC or some good part of naija but dem go they show bad part everytime as if we no get any money for the country. i live in michigan and i know some bad part of it . but dem no go show that na other people country dem go they show
@viasafe16 жыл бұрын
bros, abeg at 3:22 min wetin be the name of that song. I sabi that song from somewhere. A old igbo gospel song my momsy use to listen too.
@oakjazz17 жыл бұрын
E don reach 3 years when I last go, but I be original Naija Man, a very proud one for that matter as U suppose don discover for my posts. Naija4life.
@andaninuman15 жыл бұрын
please what is the name of the first song and the singers name???
@oakjazz17 жыл бұрын
Ol boy, make I jus add say oyinbo sef sabi talk lie well well, especially when dem dey yarn about us for their media. Na selective talk dem sabi wey no dey ever get positive side. I just sey make I add to your post O, I don talk wetin I wan talk before. I no dey drag that issue again. We don talk our views for the issue.
@arinze198615 жыл бұрын
IT'S NAIJA
@karinaajao17 жыл бұрын
was it really necessary for you to include the picture of people taking a shit on the side of the road? (01:37)
@akims9916 жыл бұрын
lol fucking vedio this is crazy as hell naija i miss ma country men
@oakjazz17 жыл бұрын
E be like say you follow chop d oil money. Ol boy, we read wetin you write, u jus dey expose yourself as d olodo(Na you first talk am). The simple message be say, if we won remember as country people dey suffer, na just to watch as oyinbo man dey show am here as dem no dey ever show better ting about us. No need for another country man to dey show eferybodi without boundries for youtube.
@oakjazz17 жыл бұрын
Ol boy na wa for you sef, oyibo never show yeye images tire? abi dem follow send you? Haba, Lagos/Naija get some fine places now, instead, na so so yeye imgaes you snap come put for youtube make everybody see. Na wa for you sef.
@blaquecherry41917 жыл бұрын
even the people weh shit too nah for ur backyard?
@oakjazz17 жыл бұрын
Ol boy, my blood no dey hot, no be say I dey vex and I no term Naija as U talk. We all sabi as Naija dey, bad tings plenty, good tings also dey. All I dey try talk be say no need make country man dey advertise only the yeye tings for worldwide audience for youtube.If na dat one we dey find, oyinbo TV dey, as dem kookoo no dey show better tings about us.Why you tink say na pidgin I dey yan with you? I no won make oyinbo man sabi wetin we dey talk, no be everyting person dey broadcast.
@toammyb18 жыл бұрын
data protection regulations have been breached, u took pix of peeps without their consent. that is an offence punishable under the nigerian constitution(i believe) u'r hereby sentenced to another trip bk 2 nigeria, or a bail of 5,000 naira, payable to my account in pounds sterling...those blue houses n stuff, they actually in Lag? well nigeria's made substantial progress, i must say...nice pics.