Рет қаралды 25,217
Now Available: wanshey.com/St...
Join The Tribe! wanshey.com/co...
Lyrics: genius.com/Wan...
As an anticipatory Track, SABIBOY RECORDS Head Honcho Wan Shey has quite the package for his fans. Appreciate Cameroonian Rap Music at its finest.
Wan Shey - Status Update Lyrics
Verse
I thank all my fans for giving me the will to grow
Promise to hold you down like kaba when wind di blow
For very deep sense i no be steady christian
but me I don di study all the signs like metric system
Drop in broken english, like ma flow na bancal
I flow way sicker than the whole hopital central
I ignore CFA for be spiritual millionaire
I move ma dough from beer then investeam inside Common sense
I don't ball hard since i be na mashball
Im stuck up,my blood needs a passport to transport
Afterall, i don see all kinda thing
Small pikins wey di think sey na dem go be di king
Bro see nor, ma society is caught up
People no know their value, they know dem na price for condom
People go spread their false truth, pretend like say na God tok
When africans die they call our skeletons numbskulls?
We drink in them thats why we no di drop bars
Like Somalian schools, wa industry no get class
I scratch only the truth cuz wuna know say i hate lies
So right click and press cuz I'm here to refresh minds
Im radioactive like vietnamese chicken
At times life is not fair like senegalese women
Im like
Why buy clock, Gods time is the best
So seeking humility is my one and my only quest
Yeah
I drop ma first single like five years late
"Wuna morning" came late,i had to get my life straight
So i dropped, thank God that my fans kept faith
Now they, going bananas like The planet of the apes
Unh,
Square pegs wont fit if the hole's round
The system kills more moods than a sad clown
I got this attitude when my dad died
so forgive me if i don't compromise to your lies
Colonialists their agenda don di climb fence
So i kill ma conscience just to say make i get sense
hypocrites, them di film we without lense
For their round tables di discuss we na for past tense
I know this verse get alot of controversy
Na voice for common man, deprived of common mercy
so
Mendem be di judge,while i took my mind back to school
Trained my soul and spirit since regular school was april fool
And they still out here di claim sey dey be saints
Di give we d impression sey terrorist na Hussein
Agendas of control, they feel sey we be fools
The history that we lived aint what they teaching in schools
But hear ye, hear ye, its a pass over
I hope your life flourishes like your pastors house
I hope ya reme know sey you don spoil so
The bullshit they say when you question what the church told
Them sey dey civilise we bro me i laf bad
Even wa ancestors be know sey man no di bop man
Them edit wa whole history then teach we back
Now
Africa di naked skin while grand Europe di nack
I pray God sey one day all this thing go change
Sey dis witch untop Africa go fade away
We get to block wa nose against their pollution
So opening wa eyes go be wa only solution
So stop being yes-men, make your opinions count
Not only have a share but control over your whole lives
We want single, we don tire we dis blind date
The same chains they tied slaves na dem dey tie wa mind dey
The second ennemy for africa na long throat
Paa dem for 90yrs wey dem still dey di poke nose
But occasion don finish now na time for di wash plate
The youths are taking over, we don tire for di parlay
Status Update
Method J Studios
5:55am