My brother d tin taya me oo,u have said it all,most Nigerians are good in judging and advising pipo,na Nigeria i see say person go dey advise person how to run deir marriage or train deir kids,some self don dey get enemy f the matter and dey fight demslf online😢😢.Its so annoying.
@giftiyenomoana2161Күн бұрын
Woohoo part really got me😂😂😂
@OhungeКүн бұрын
Annie the matter get 2Face 😂😂😂
@chaskyexcellence9985Күн бұрын
That statement caught me😅
@victoriaawofodu1412Күн бұрын
Well done 👍. 💯
@joshuaaisosa1733Күн бұрын
Preach sir
@RoughCoins-w8iКүн бұрын
Na those girls wey think say 2baba go befriend them and e no come befriend them na them the carry am for head most.
@abokoeguale978323 сағат бұрын
Social Media don delude many people.
@andrewpeter2843Күн бұрын
No mind dem yeye pple
@adachegodday836Күн бұрын
How person when nava marry go dey advice marry people
@benardajuКүн бұрын
My thought though, people will never mind their simple business, busy body everywhere.
@faithjoseph347Күн бұрын
Problem everywhere 🙄🙄
@igbahpaulКүн бұрын
Taking side in marital affair is a no no sir
@MrCruz100Күн бұрын
It’s really appalling and annoying,people cannot stop this!!