Wizkid - IDK (Lyrics) ft. Zlatan

  Рет қаралды 58,646

The Other Half

The Other Half

4 ай бұрын

Wizkid - IDK ft. Zlatan
Stream/Download ~
~ The Other Half ~
Instagram - / theoth3rhalf
Facebook - theoth3rhalf
subscribe - / theotherhalf-radio
~ Wizkid ~
/ wizkidmusic
/ wizkidayo
/ wizkidayo
~ Lyrics ~ Wizkid - IDK ft. Zlatan
[Verse 1: Wizkid]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound
[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li
Wan make ya feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes
[Verse 2: Zlatan]
Ah Ibile
B'osu oluwa ni shola
Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K'oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love lonely till morning
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that's why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can't say
Chance ti m'ori, m'ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh
[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li
[Outro: Wizkid]
Everybody falling, others just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kinch
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin comes to me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
Tags:
IDK
IDK Lyrics
Wizkid IDK
IDK Wizkid
Wizkid IDK Lyrics
IDK Wizkid Lyrics
Wizkid Lyrics IDK
IDK Lyrics Wizkid
#Wizkid #IDK #Lyrics
Contact

Пікірлер: 30
@kingsleychuks4806
@kingsleychuks4806 4 ай бұрын
This song is the best so ever Finally zlatan don meet the greatest and made the greatest lyrics of all time
@user-fr9qc6pq4f
@user-fr9qc6pq4f 4 ай бұрын
Popsy for life 💞🌝 Dem say this song boring but e don dey top chart 🌚💞❤️❤️ Big wiz ❤️❤️💞❤️❤️
@Lavina-ou7tv
@Lavina-ou7tv 3 күн бұрын
This songs so fire 🔥
@dixonkoroma3804
@dixonkoroma3804 3 ай бұрын
BigWiz Nor Dey Make Noise Yaaga Zlatan Nice Punch Lines. You Are Good. 🌟Boy Things.
@adaniasalvador5901
@adaniasalvador5901 3 ай бұрын
Just the best song ever 😭😭 "life show me paper and many things I can't say" 😭😭📍
@EffinFatai
@EffinFatai 4 ай бұрын
That second bar is wrong "Ojodi ko ye so" doesn't mean anything in Yoruba language. The correct lyric is "Oju ri ko shey so" which roughly translates to "the eyes have see what can't be said". He's saying that all of the things he's seen that God have done for him can be put into words.
@waleomotayoh4908
@waleomotayoh4908 3 ай бұрын
You need to understand its song, he's not talking. He doesn't have to say it th way you wanted to hear.
@tiasingz
@tiasingz 2 ай бұрын
@@waleomotayoh4908 something dey do u , the owners of thus lyric TV needs to correct it that's what fatai is saying. Fatai is right and u are wrong
@eminilalaalee2600
@eminilalaalee2600 2 ай бұрын
You go explain tire
@OpeMama-yw7qe
@OpeMama-yw7qe 2 ай бұрын
Go and meet wizkid na make you tell ham
@user-ys2ti5eq1r
@user-ys2ti5eq1r 4 ай бұрын
Zlatan best so far
@NarcisseDossou-oi1ff
@NarcisseDossou-oi1ff 4 ай бұрын
Killing it Love this❤️❤️❤️❤️🥰
@andrewwilliam8170
@andrewwilliam8170 3 ай бұрын
Just so smooth ❤
@sag6303
@sag6303 4 ай бұрын
I love this song, his music is classic, easy listening
@cardikells3065
@cardikells3065 4 ай бұрын
❤❤❤ much love the biggest wizzy baba nla😊
@user-du9bf7hq1w
@user-du9bf7hq1w 4 ай бұрын
wow wizz😍😍😍
@user-cz9wx8ni6f
@user-cz9wx8ni6f 4 ай бұрын
I love this song already 🔥this Is my song
@MarySamson-sw5rq
@MarySamson-sw5rq 4 ай бұрын
I love this song😍
@user-ed8zk1of5o
@user-ed8zk1of5o 4 ай бұрын
big wiz
@user-pl1tz5iq4u
@user-pl1tz5iq4u 4 ай бұрын
Cool sounds,niz vibe ❤❤❤
@phizvevo7716
@phizvevo7716 4 ай бұрын
Dope
@ArikukuDeborah
@ArikukuDeborah 4 ай бұрын
Fc for life no stress baba them say we be gold diggers even zulatan comfim say no money love go boring e go sour aje it flow together posy ❤❤❤❤❤
@phizvevo7716
@phizvevo7716 4 ай бұрын
Can I send you my song too please??
@kongiiblog8039
@kongiiblog8039 4 ай бұрын
The lyrics here are so wrong😢...amazing song tho❤
@ola-oodua2499
@ola-oodua2499 4 ай бұрын
It's "Manya" not "Make ya".
@BettyWrigg
@BettyWrigg 4 ай бұрын
Wack😢
@tiasingz
@tiasingz 2 ай бұрын
Wrong lyrics
@nancywood7877
@nancywood7877 4 ай бұрын
trash
@sag6303
@sag6303 4 ай бұрын
You don’t know good music, stop hating
@nancywood7877
@nancywood7877 4 ай бұрын
@@sag6303 You call this good music lol this be total trash
Wizkid ft Zlatan - IDK  (Lyrics and Meaning)
11:28
Simbihawt
Рет қаралды 2,5 М.
Phyno - Do I (Remix) (Official Video) (feat. Burna Boy)
2:20
PhynoFino
Рет қаралды 6 МЛН
Did you find it?! 🤔✨✍️ #funnyart
00:11
Artistomg
Рет қаралды 34 МЛН
когда одна дома // EVA mash
00:51
EVA mash
Рет қаралды 11 МЛН
НЕОБЫЧНЫЙ ЛЕДЕНЕЦ
00:49
Sveta Sollar
Рет қаралды 7 МЛН
Көтіңді қысып, ауылға қайт! | АСАУ | 2 серия
33:16
WizKid - Essence ft. Tems (Lyrics)
4:10
UK Lyrics
Рет қаралды 10 МЛН
Omah Lay -  Holy Ghost (Official Visualizer)
3:07
Omah Lay
Рет қаралды 6 МЛН
Wizkid - 9-5 (Jam Session) ft. The Cavemen.
4:36
StarBoy TV
Рет қаралды 2,3 МЛН
Wizkid ft Zlatan - IDK / Just Vibes Reaction
10:49
Just Vibes
Рет қаралды 16 М.
Ayox- WALKING DEAD  feat. Zlatan Ibile  ( OFFICIAL VIDEO )
2:34
Chris Brown - Angel Numbers / Ten Toes (Lyrics)
5:08
Vibe Music
Рет қаралды 5 МЛН
Wizkid - Joro (Official Video)
4:24
StarBoy TV
Рет қаралды 274 МЛН
Zlatan - 10 Bottles (Official Video)
3:00
Zlatan
Рет қаралды 6 МЛН
Голоса Животных - Кукутики и Любаша Зебра в клеточку
3:51
КУКУТИКИ - Детские песенки и мультики
Рет қаралды 1 МЛН
QARAKESEK - ОРАМАЛДЫ ( audio )
3:01
QARAKESEK
Рет қаралды 580 М.
Asik - Body (Lyrics Video)
2:42
Rukh Music
Рет қаралды 255 М.
ИРИНА КАЙРАТОВНА - ПАЦАН (MV)
6:08
ГОСТ ENTERTAINMENT
Рет қаралды 207 М.
Stray Kids "Lose My Breath (Feat. Charlie Puth)" M/V
2:53
JYP Entertainment
Рет қаралды 23 МЛН