Wizkid - Kese (Official Music Video)

  Рет қаралды 22,962

Trends With Kelly

Trends With Kelly

Күн бұрын

Пікірлер: 49
@EhisOlogbosere
@EhisOlogbosere Ай бұрын
Big wiz will forever remain a legend till RIP. Big wiz is de God of music
@MikkyHans
@MikkyHans Ай бұрын
Baba Nla no wan relent BIG WIZ ❤🎊🦅
@UdokaAmadi-e2m
@UdokaAmadi-e2m Ай бұрын
Jam na 🔥🔥🔥🔥🔥❤❤❤❤🦅👑
@Skylordfx
@Skylordfx Ай бұрын
See jam na🔥🔥🔥
@effizzyfricky5584
@effizzyfricky5584 Ай бұрын
Baba don coook this ooo e don done 🔥 🔥 wey dem they I feel this song
@OgorryDominic
@OgorryDominic Ай бұрын
Album no go drop make u no get d party vibes gbedu wey dey burst brain......
@dixono9104
@dixono9104 Ай бұрын
🐐 for a reason #simply greatness #Biggest bird # 🤴 #FC 4L mount # biggest fan base ❤❤
@bolontecomedy
@bolontecomedy Ай бұрын
Sounds 4 d literate...wiz 💯 4 u
@sag6303
@sag6303 Ай бұрын
Love the song and all the new songs, can’t wait for new album
@KelvinRobinson-mq8qw
@KelvinRobinson-mq8qw Ай бұрын
Wiz nah wiz
@williamirivwotu5719
@williamirivwotu5719 Ай бұрын
ACTIVE FOR WIZKID ❤
@AnthoniaSteve
@AnthoniaSteve Ай бұрын
Yesso one love
@DanjumaBenjamin-nb2zo
@DanjumaBenjamin-nb2zo Ай бұрын
Bigwiz ❤🎉❤
@dixono9104
@dixono9104 Ай бұрын
Awaiting November 15th make everywhere come scatter # Morayo ❤❤
@LonerLincoln
@LonerLincoln Ай бұрын
Na wuna talk say der no dey hear him gbedu again... You n your guys mind no Go touch grounds😂
@FLOXZYEXCHANGE
@FLOXZYEXCHANGE Ай бұрын
Make some noise for MORAYO 🦅🦅❤❤
@OgorryDominic
@OgorryDominic Ай бұрын
U no go move body keh
@FORTEBETIT
@FORTEBETIT Ай бұрын
we wait🔉🔉🔉
@KelvinRobinson-mq8qw
@KelvinRobinson-mq8qw Ай бұрын
Davido go think say Wiz don go do + it
@AnthoniaSteve
@AnthoniaSteve Ай бұрын
🎉🎉🎉
@ask_of_kelvin_poundz
@ask_of_kelvin_poundz Ай бұрын
❤️🦅
@DopeBoy-yb9vk
@DopeBoy-yb9vk Ай бұрын
Whahala...this should na hin Peruzzi wan contend with?😂😂😂😂
@MusaBuba-p2s
@MusaBuba-p2s Ай бұрын
Boss
@ayubaolawale7781
@ayubaolawale7781 Ай бұрын
Drop am abeg
@EhisOlogbosere
@EhisOlogbosere Ай бұрын
Davido go think say big wiz don chop dude
@OgorryDominic
@OgorryDominic Ай бұрын
Gbadu no dey finish for does wey understand
@DoghorCredence
@DoghorCredence Ай бұрын
Of a true eehn we nor dey tell ourselves say dat song is too mid 😂😂😂 which one be shale we go dance 😂
@OgorryDominic
@OgorryDominic Ай бұрын
Nah d shale u no understand make dem explain give u Abeg
@DoghorCredence
@DoghorCredence Ай бұрын
@OgorryDominic Start the explanation 🤣🤣 una go explain tire 🤣🤣 I remember when the snippet of awuke newly came out people say Davido dey sing like say na late 2017 but dis Wizkid own na like azonto regine (shale make we dance) Ghana tongue 😛😛
@UvieEmmanuel
@UvieEmmanuel Ай бұрын
U be full
@DoghorCredence
@DoghorCredence Ай бұрын
@@UvieEmmanuel oya wetin be the moral lesson wey u dey hear from dat song before u troll me like ur mentor 🤣😂🤣
@DoghorCredence
@DoghorCredence Ай бұрын
@@UvieEmmanuel all ur fav hits back then na copy - copy down to Hollat ur boi Google it 😂🤣 Now e dey copy small Rema now😂 after e go dey call people talentless even dis e new song na one old song of about how many years ago dem rebrand go and Google it 🤣😂
@DoghorCredence
@DoghorCredence Ай бұрын
A whole 16 writers wow 😅 una go explain tire 😢 no music to sing again no wonder the delay 😂😂
@UvieEmmanuel
@UvieEmmanuel Ай бұрын
U be mumu
@AkinpeluOlumide-kr3dg
@AkinpeluOlumide-kr3dg Ай бұрын
Na only Dey explain give us,the song wey don listen to many times na hatred Dey worry you. Bigwiz wey grace Dey speak for
@DoghorCredence
@DoghorCredence Ай бұрын
@@AkinpeluOlumide-kr3dg what about ur fav wey dey go around dey insult others na Buju I pity for
@DoghorCredence
@DoghorCredence Ай бұрын
@@AkinpeluOlumide-kr3dg we nor stop for following wiz even me I be fc but wiz is overrated and that's the better truth lol 😂😂
@williamirivwotu5719
@williamirivwotu5719 Ай бұрын
Na you come dey explain like this oh 😂 nobody send your papa! E sweet abi e nor sweet?