Shea una say WizKid dey pay him fc fans to support him ? Remember even Peller na FC oo. Big Wiz gat genuine love from his fans
@salamihabeeb9983Ай бұрын
God always love those who humble themselves❤🎉
@NyiriDem-uh3elАй бұрын
Big wiz weh no deh talk...wetin him wan come do ....smoke Igbo ❤
@AyomideAndrew29 күн бұрын
That is why I love Davido❤❤❤
@nemediaedward587226 күн бұрын
The request is not recent
@harrisonsilver4343Ай бұрын
Na bcus say e dey carry body na make me like am ❤
@MeeknessSundayКүн бұрын
Big wiz for life
@michaelfaloye1364Ай бұрын
Guy please make this Go VIRAL ....I need a combo of Rick Ross x Wizkid...as e dey Hot ❤❤❤
@VickyObehi-t4eАй бұрын
Big wiz always for sure
@MeriamMeriam-s8e15 күн бұрын
Big wizkid ❤ i love him ❤ he too much
@JerseyArewe-gc9yqАй бұрын
Wizkid is very proud of himself
@NwaEziamaOrodoАй бұрын
Yes when you work hard in life and make it you have to be very proud of yourself
@AyomideAdewunmi-gy2rsАй бұрын
Nope. It doesn’t work that way if it’s not going to affect your carrier. One thing I learn about life is you can’t do the world alone, you need to do something or help someone to get there. Imagine electrician giving lights to Doctors and Doctors coming back to save their life.
@DikeOganiruАй бұрын
I love this big daddy for life FC for life
@DanielNnanyereАй бұрын
Wizkid is a 🌟
@ForexB29 күн бұрын
Nice bro ❤❤❤
@AmayoGloriaАй бұрын
Davido best and humble, God said humble ur self
@DiamondSounds-q5t25 күн бұрын
❤❤ peller know your math
@jonathanfavour2861Ай бұрын
Watin concern popsy and small children wey too dey lousy 😂
@TopBoi_jnrАй бұрын
Thank you my guy 😂😂😂. Fc for life
@olacruzzyoghorАй бұрын
You're my person I love you
@Kufreabasi15 күн бұрын
Abeg make una leave wizkid alone. He's the best and would al2ays be. Make una go hug transformer
@TheophilusIrorobejeАй бұрын
Peller ❤
@PhilipAkhase14 күн бұрын
OBO ❤🎉🎉
@ebohgiftchinasa9233Ай бұрын
Yes we love wiz🦅
@jerryparkerp122119 күн бұрын
Wizkid is not leaving like davido, him don’t want to live like Nigeria way of life,if he don’t have money no body we call him,
@marvellouseko1944Ай бұрын
I like wizkid well well he nor dey show he self
@oyinDamola-rj6ww23 күн бұрын
Una be Enemies of progress
@AshiblinkGbenga-h4f10 күн бұрын
This boy way day talk nah fool better fool
@utuluarmstrongekewu2907Ай бұрын
when u call on God he will answer who is wuzkid
@SojaySojiАй бұрын
Wizkid no be human being?
@utuluarmstrongekewu2907Ай бұрын
@SojaySoji u are right human being better pass am
@ademoyegunabiola9784Ай бұрын
Even God say respect human like 3times before u respect me because He knows what he created they can do and undo
@LovethOdeh-g7jАй бұрын
True talk, waiting human day carry body for god like everybody so u should like everyone
@ClaraSpencer-z8jАй бұрын
True talk bro
@JanetZachariahАй бұрын
He wil never show,is not everyone that wants to be shown everywhere na choice no be pride
@Santoz101Ай бұрын
You de dream make peller reply you 😂😂😂😂
@GoodnewsPhilip-lt2veАй бұрын
Bro ,God is Almighty who be Wizkid small brat who e be way go dey ignore people even God dey answer prayers
@ESOSALOVEThАй бұрын
Because him nor get time for break people like you may drop this comment abeg make una live big wiz for us
@ESOSALOVEThАй бұрын
Because him nor get time for break people like you may drop this comment abeg make una live big wiz for us
@eronspianotv9815Ай бұрын
Make you sef message peller weda him go reply you, na there you go confirm say the life no balance. Big Wiz no be peller category and him no dey do content get that into yourself
@RaymondOfficial-j4vАй бұрын
Wizkid na your mate peller
@NeraBetty-x4f24 күн бұрын
help me ask am ooo e be like say he no know say My Wizkid no be Tiktok challenger
@maxmelagodwin7353Ай бұрын
FC ❤
@FloresTina-g7oАй бұрын
This guy is very crazy 😅
@DavidMoses-r9h21 күн бұрын
This wiskid na jesus
@dainahuyoyo730Ай бұрын
Big wiz don't have time to play
@GodwinFelaАй бұрын
True talk bro fc no be children's group
@ESOSALOVEThАй бұрын
Because him nor get time for break people like you may drop this comment abeg make una live big wiz for us
@NancyOnyebuchi-u1wАй бұрын
Some of you no get nonsense if davido no gree asept pelle n nah go compain nawaooo you can never please naija😮
@BigMexico011Ай бұрын
Fc family gather here ❤🦅
@MamusPhilipАй бұрын
Make Peller run lost
@lawrenceemmanuel809326 күн бұрын
Davido pass your papa You way dey talk Your father don inter Airport Before you understand yes you understand
@Oyemolaademola20 күн бұрын
Yes fool
@samuelchime-pl3es19 күн бұрын
Pride goes before a fall bro... davido(O.B.O for life) is a better personality just rest this matter.
@BlessingSolomon-cx8qo18 күн бұрын
Peller normally doesn't have manners 4get skit Abi he think say everybody get that kind time
@AnthonyTimothy-e8o20 күн бұрын
But you never see am before naw and y9u know fit see am
@IkechukwuNdubuisi-t7k6 күн бұрын
No dey talk nonsense bro, he too dey carry shoulder, mumu
@EDGE_OF_FEARАй бұрын
Wizkid should nt come abeg😂
@BenitaMariposaАй бұрын
I swear 😊
@mercyeffiong682215 күн бұрын
See your nose like a funnel. It's good to be humble. I like Davido.
@GABRIELYUSUFMAIDOKIАй бұрын
❤❤❤
@HannahAndrewDevine18 күн бұрын
Who be this one
@VoltageKRYZАй бұрын
His first son is your mate . Una no get respect again kos of social media . Him know u before
@ekwoChrisАй бұрын
My guy no stress ur self popsy no get time for children
@MiracleSamson-j2kАй бұрын
Make e Dey dream
@ChristianInjorovАй бұрын
😂😂😂😂
@onyiifeanyi5347Ай бұрын
Abegg shot up Wetin Wizkid don give you bingo
@GraceWilliams-z1mАй бұрын
Make wizkid run lost
@froshypreshy142019 күн бұрын
Wizkid FC's na fools I remember when one broke ass FC of wizzy say if davido sign am e nor go gree.. Den die of forever poverty nau... E not even good for music self😂
@kelvinsnappy74Ай бұрын
Go sleep jare. Him dey carry himself is it a good thing? We are all human bro
@stophating-j6o15 күн бұрын
What does this peller do? Never heard of him before?
@YauAbdulrasheedАй бұрын
This boy No well at all. A whole Matchala should join his live stream? Not even in his Dream.
@froshypreshy142019 күн бұрын
If davido broke today.yho e can't. fans go turn up Wizkid fit die of depression oh
@JanetZachariahАй бұрын
If you humble too much people some people will see U as mumu or Even look down on u
@AdeoyetoheebAbidemiАй бұрын
Abeg go sit down
@OdegigiCaneАй бұрын
If wizkid go peller live I go unsubscribe as FC
@MelZan-w1i10 күн бұрын
Asake,shallipopi want to be proud like wizkid and burna when they haven't gone far into music. That's why asake and shalipopi music career is dying slowly
@olajumokeaworeni5882Ай бұрын
Wiz is too arrogant.
@GodswillPeter-e1rАй бұрын
Big wizz
@odionrichard43029 күн бұрын
God name is better then what? Who wizkid help
@doyinsadeoyewoga169222 күн бұрын
Na because say you never reach where peller reach,dey make you talk wetin no make s*nse
@OpysonАй бұрын
Did u know the difference btw Humble n proud.? Davido is "Humble,caring,lovely n friendly, but to u idiot,which ego is ur Wizkid pulling? U glue,unfriendly,exhibing arrogance,n proud.Ja lo.Who be wizkid? 99 percent are for King OBO The Baddest.
@AbdulTarawalie-s1v24 күн бұрын
So is wizkid better than David?we all know some very short people are too kaki... David is way far better than shortkid
@Emmco5880OkonАй бұрын
U no well
@WisdomGodfrey-g5yАй бұрын
Wizkid life don spoil
@godsglorydramaministry6842Ай бұрын
See foolish being person make am u say his life spoil ur own spoil pass cos if ur own no spoil u no go dey comment
@PhilipAkhase14 күн бұрын
Na so so mumu video u dey do OBO big pass wizkid no dat
@KelvinWang-e2f23 күн бұрын
Kidayo you dey craze I hate Wizkid because he to dey raise shoulder up e no good you go tell me say Wizkid no get chance he no won come peller live stream so shut up that why I love davido he dey make chance of person won see am i hate to watch your video everything about Wizkid you no dey rest na only you like wizkid
@taiwoezikiel4401Ай бұрын
This guy is mumu
@HappinessDaniel-hw6yfАй бұрын
You are just talking anyhow look at your big mouth😂😂😂