Be like say devil should make heaven o 😆🤣😂😹. He di preach pass pastor.
@ruthonumamaje39212 жыл бұрын
I never do am before what that one you dey talk lolzz 🤣😂😂😂😂😂😂
@goodluckgodm1798 Жыл бұрын
This wonderful video keep it on in Jesus name amen more grace in Jesus name amen God of merci help us to escape from the hands of devil forever in Jesus name amen
@Isaakiway8 ай бұрын
This Mr Angel Episodes are funny and at same time instructive.
@andyknigth3 жыл бұрын
Devil dey fear the prophet Rolex 🤣🤣🤣🤣🤣
@franksophia36763 жыл бұрын
Rolex sha be na u say u dey on dry fasting 😀😀😃 una no go kill me with laugh ooo Rolex won vote Devil out abeg who be this new boy whn e no gree run from sin 😀😀😃😃
@sarahsamuel25323 жыл бұрын
I can’t stop laughing😂😂😂🥰💯💯🌹
@kennedydickson29553 жыл бұрын
Rolex go chop ur hand oo devil oo🤣🤣🤣🤣
@hannaholiviaaddison36453 жыл бұрын
😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁I love this Angel he is soo cool 😎
@favvstar3 жыл бұрын
Devil fear say, Rolex go chop am when he dey sleep. 😂
@philipkoroma45603 жыл бұрын
Devil even know the scriptures pass the angel🤣🤣🤣🤣🤣
@kenwest29943 жыл бұрын
Uncle devil dey fear cos he nor want weitin happen 1970 to repeat itself
@MaiAngelTv Жыл бұрын
Devil: at the end, ‘if anything do me’😂😂😂😂😂😂!
@maviskreations43923 жыл бұрын
this devil guy is talent bro
@rosebouba24492 жыл бұрын
Rolex a dey for yr side .we go vote that Devil out.
@simonmafanye.35372 жыл бұрын
These guys are amazing. .... This devil guy sabi acting....
@aderayof95533 жыл бұрын
Election dey come we go vote you out 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
@christianchukwuma49173 жыл бұрын
If anything do me there will be war thus saith the 😈 Devil ... Lol 🤣🤣🤣 Kudos To You All...
Hahahahahahahaha devil please you better go to the Earth and allow Rolex in your kingdom for the moment because he is seriously waiting for you to eat your other hand ooooooh
@m3ndelian123 жыл бұрын
Is this Angel or Mr angel I've watching some of your programs on my phone and I wanted to wash you a good weekend
@graceamybaby78202 жыл бұрын
Devil don jam his senior for here oooooooooo. Rolex must go to hell. Devil carry him dey go naah