Wow no wonder my mum dey call me Aruna am with 6finger sometimes I Dey wonder where my strength dey come from born with 6fingers with dada came down with leg some times I dey even stage fight with man God Abeg o 😂God help o my anger sometimes dey fear me
@dicealice66605 ай бұрын
All of una dy talk different things ha na wa oh
@Itsemmyrich7 ай бұрын
Verified
@preshworld51007 ай бұрын
Wow no wonder my mum dey call me Aruna am with 6finger sometimes I Dey wonder where my strength dey come from born with 6fingers with dada came down with leg some times I dey even stage fight with man God Abeg o 😂God help o my anger sometimes dey fear me
@christabelejirookosodo7697 ай бұрын
That's awesome. You're blessed ❤
@WARRIGISTTV7 ай бұрын
Hey, Wow.. really? Please drop your contact information. Let's have an interview with you. Thanks ❤️