Na people when nir fit stand up for themselves dey really find people to stand foe them
@Markanaky6 ай бұрын
Very dark man he's a wise man
@Kindfad6 ай бұрын
He never lie say no to cultism
@amakuamaku93262 ай бұрын
Very Dark Man is a Very Wise Man
@UnegbuWisdom6 ай бұрын
You are correct
@rawarmed68736 ай бұрын
If you don comot hand fur confra matter, comot am entirely. No dey use another person voice to voice ur mind
@wc8996 ай бұрын
Why you no go open your KZbin channel
@rawarmed68736 ай бұрын
@@wc899 na mumu dey worry you. If you get sense u for understand my comment without reply foolishly
@wc8996 ай бұрын
@@rawarmed6873 mumu is better than laziness, na laziness dey worry you, open your own KZbin channel, name your channel "how to overcome laziness"
@Huzanamusic6 ай бұрын
@@rawarmed6873no come give ma advice for em own comment section you clown
@fedimbowen32036 ай бұрын
@@rawarmed6873 way na you be mumu ... Whatever e talk na your name e call? Watin dey pain una self for Sy Alex dey talk cofra matta abi e dey pain una say e dey talk say make the young ones no join? All these fear fear mumu person way no fit fight person by them selves
@ORANTO_IBILIBOGADA2 ай бұрын
Words of wisdom
@niranesho92784 ай бұрын
Very correct VDM
@ezekieladekunle32492 ай бұрын
Wise words VDM❤
@ilenikhenahonouryoung232722 күн бұрын
Watin you upload the video for,na to dey against eatin inn talk or na to support watin inn talk
@RabiuAdam-r7sАй бұрын
Oga u are a wanted too, una dey terrorised environment. Vdm u are bless
@nmg19096 ай бұрын
Your headline is wrong! I guess this is one of the reasons you are having problem.
@AlleyBoy-cc4cl6 ай бұрын
Bro forget this darkman or whoever he is and start dey give us real frat update. Your updates dey come faster normally and e dey more sure. Those other guys dey give updates when don stale. Since you left now no more decent update . Forget these when dey comment nonsense.... Nigerians nor like who dey tell them the truth.. I nor wan push u against your decision sha but the games needs you. I personally prefer your updates and i know many other guys do .About Darkman i have only listened to him once when he was talking to the soldier that threatened him. The boy get guts sha but he has nothing that interests me. . Love you bro
@garryrose97764 ай бұрын
VDM is a cultist na . Na axeman he be
@H.O-fj5qh2 ай бұрын
Lies
@chegbedaniel2222Ай бұрын
Tor, I tire iiooo
@PreciousNwaoha-bz7yfАй бұрын
Yes in ur father's cult group
@PepTalkTillYouDropАй бұрын
Lol dey deceive yourself. He just burn una say una be coward that's why una join cult. 😂
@yomialfred942615 күн бұрын
Obote if u no dey game den fade out
@franknebeuwa19376 ай бұрын
Soe of the members of House of assembly re in this together
@igbinx6 ай бұрын
Why are you wearing black beret?…. Agbiwmen.
@Markanaky6 ай бұрын
He use the black beret make people like you for talk 😂😂😂
@thompsonmarek93216 ай бұрын
Hu do d black beret? If na white man wear am u go ask am? E go tell u say na fashion. Abil Dem no dey sell am for market?
@Olori-Ogun6 ай бұрын
@@thompsonmarek9321you dey mind these mugu's
@blackyx59536 ай бұрын
😂😂😂
@ArchieMasibay-uq3xr6 ай бұрын
Alex ara. Wetin concern us concern rain
@pastoroscar608315 күн бұрын
No gain in cultism
@stanleyaugustine84416 ай бұрын
You sef you just waste time replay person video
@lily33846 ай бұрын
You title is very misleading
@national59116 ай бұрын
Oga commot mouth for confra matters mumu
@RichardLambart-zf2sd3 ай бұрын
My man the thing tire me. Ode de talk wetin he no sabi
@RichardLambart-zf2sd3 ай бұрын
Very Dark man you need to shut up about this cultist topic. You no Sabi this one
@PepTalkTillYouDrop2 ай бұрын
You shut up mumu
@olugbodisunday17096 ай бұрын
U just dey junket nhi jho
@samuelchijioke96746 ай бұрын
Mugu !!! You know nothing about this topic. So, shattap !!
@RichardLambart-zf2sd3 ай бұрын
Omo see the thing tire me. Men de talk wetin them no even Sabi. That guy better watch his mouth
@PepTalkTillYouDrop2 ай бұрын
@@RichardLambart-zf2sd wetin you go do? Ozwor
@tempofavour58722 ай бұрын
Your life don spoil go tell am by your self na
@tempofavour58722 ай бұрын
@@RichardLambart-zf2sdgo discipline am na mumu 😂 this cultist life neva tire u