Рет қаралды 186
Wazobia FM
Bolaji Odojukan, wey be the artist wey many people know as @Bojdrb follow us tok about eim new song #2bad and how dem create the Alte movement inside Nigeria.Oya watch the full siddon tok and tell us wetin you think. #chookmouth